Spoils's Posts
Nairaland Forum › Spoils's Profile › Spoils's Posts
1 2 (of 2 pages)
[color=Black][/color] abeg make una no insult d oldman,imagine 46mil youth unemployed,lafin wit their poverty in their hands n shining white tit,no body 1 die bt dem 1 live 4 heaven.4 me time don reach wey, all ds old men go go rest 4 their grave,because if we no 4se dem comot,den they wil continue rule us 4 eva,GOD s no longa on our side,it s bst we show ds theives their way out,i wll nt wish dat we split bt push dem in2 their grave.if only d 46mil knws wat t s lke 2 stay witout wok a day,d stress,d thing u learn,smoking or drinkin 2 kip life @ peace,we nid d bomb nt 4 religious fanatiscim bt 2 show ds pple we can remove them,i vote 4 REVOLUTION.ous fanatiscim bt 2 show ds pple we can remove them,i vote 4 REVOLUTION. |
1 2 (of 2 pages)