Stanyvic's Posts
Nairaland Forum › Stanyvic's Profile › Stanyvic's Posts
FolabiCash: Thanks baba , e be like sey na true oh , called one CCE man , he talk sey exam na on November 1. my Problem con be sey , them go give us questions on biology wey I choose as my extra subject ?Of course yes |
Dunno hw true dis is ooo buh I heard from a futa pds forum on fb dat d entrance exam will be conducted,dey said datz d latest development |
Tifelove: yes o, me sef go bring my ferrariMe sef go bring my legediz benz...na my own sure pass jare no nid to dey buy fuel |
Pls guys does futa accept the combination of waec and nabteb for admission??..pls nid a reply asap,a bro nids d info urgently fenkz |
FolabiCash: Azzin ehn! Thanks much baba. Shey dem go give us break to read for jamb plus shey weytin dem go teach us go make jamb easier for us sha ?I no fink say ddey go giv una break ooo,last year wen e dn b like one week to my jamb exam omoh!! I boycott lectures 4 dat week ooo |
Pdites to be shey una dn hear say jamb registration go start on d 15th of dis month,mak u guys go du ur jamb reg.as early as possibu ooo |
FolabiCash: Guys y'all need to go reprint your PDS application script , there's now an exam date written on it. People who registered this week are seeing November 1st as exam date so go reprint it!! Now I need to start reading my book ohBaba FUTA jst dey bobo una jare,durin my own tym last year dia was an exam date on my slip buh no exam was conducted... |
FolabiCash: Guys y'all need to go reprint your PDS application script , there's now an exam date written on it. People who registered this week are seeing November 1st as exam date so go reprint it!! Now I need to start reading my book ohBaba FUTA jst bobo una jare,durin my own tym last year dia was an exam date on my slip buh no exam was conducted... |
Why futa dey du like dis naw,I heard d 2nd list will be released towards the end of dis month...FUTA no dey try at all ooooo |
oluwatobi01: AAUA no get name abi kinni,u must be a learner...d sch was d best uni in 2005.Now,its currently ranked 28 in Nig n best state uni....All their act 're basically done online..Do u knw dat abt 17,000+candidates wrote dis yr post utme @AAUA wen deir is only space for 3800+,..Is just dat no social life 4 Akungba,u must always b on ur toes.....@Dazzy,abegi gt ur fact rite.....Baba shey u wan cum dey compare AAUA wif FUTA ni...my cousin sef we choose AAUA pre degree sef dey regret am,whr most schools dn finish thr pre degree program since July dey jst dey start thr own ending of july |
worisj: I remember during reg dey asked us to bring it but later they said we shouldn't bother!..but they might make it compulsory this year though |
FolabiCash: Lmao. Yu know na. I go find my way. I fit make dem two sefNA U OOOO |
Hifeholuwah: Please i just want to get my FUTA Pre-Degree form,i hope i'm not late on beign admitted..,but my SSCE result is good to go shaaa...But the problem i'm having is the issue on the accomodation,i know that FUTA provides hostel for the PDS students but it cant accomodate all the students,so on what basis can one be in the hostel and how much is it??and if one is to stay outside,which is better between Northgate and southgate and how much is it??I dnt tink its late getting d form and about d accomodation,d hostel is nt situated inside d school campus.it is situated in ibule and I guess d cost is 35k...andconcernin wich is beta btw southgate nd northgate,none is bad buh southgate is always fun evn till arnd 11pm cos more students live at southgate and if u receive lectures at oba kekere(great hall) u won't nid to waste moni for shuttle buh if its obanla(CCE) u receive ur lectures den it will b advisable u stay at northgate cos frm northgate to CCE lecture room is jst like 10mins trekk |
emrycan23: would all aspirant who purchase d change of course form be admitted[b]HOPEFULLY[/i] |
open |
FolabiCash: Babes dey but boys to girls ratio na 3:1 , na there I do ds year jamb and smallie babes too dey. My own na to just find one PDS female student amongst us wey him papa go get money and go fit spend for meLmao ![]() FolabiCash: Babes dey but boys to girls ratio na 3:1 , na there I do ds year jamb and smallie babes too dey. My own na to just find one PDS female student amongst us wey him papa go get money and go fit spend for meLmao bad man...babes dey pds naw although dey ar nat always up to d guys,jst catch dem young befre staylites snatch all of dem frm u guys |
FolabiCash: Them ask for anything like Local government identificationTo b on a safer side its advisable u get d LG identification stuff 'cos den I had mine buh can't remember if we actually used it sha |
Dayzzy: u wil av to pay for it cos they wnt collect affidavit frm external court. FUTA get one u go pay for,then u fill in ur details ursf...abi? @worisYeah,datz very true..is it nt #500 or so |
worisj: true talk o while guys they queue for hot sun to write pd exams girls go just arrive the venue anytime and finish before guys that came earlier self Chai probably because its a technological school that's y the girls are few!!!!!The stuff really got me angry durin our pd exam den,guys wuld av bin at the venue since 7am,gurls dat ar cumin wen its 10am will enter and leave guys dat has bin thr since 7am....itz annoying |
worisj: 2nd list will come out 26 of September and acceptance fee deadline is going to be Oct 9....na God be my own source!!!!!Bro,u mst b joking dnt tell me its true |
jeezzy: Guys how much do u think the school fee isLast year it was 160k(150k for d skul fees while 10k for d Textbuks..so don't set ur mind for sumtin below dat rather it might b above 160k a little this year... |
Guys,in addition to wat my boss worisj said u guys shld make sure ur tellers and e-tranzact print out ar kept intact cos dey might be needed for one tin or d other e.g for ur school fees payment acknowlegement slip and for sum oda tinz sha |
seydam21: futa use agg but i think dey didnt consider a person below 200 in jamb thoI don't tink dey used aggregate..and one of my frnds dat scored below 200 was admitted |
FolabiCash: Chai futa futa futa na sin to do una Pre degree. Lool. any which way na to leave this house be the main thing. Thanks babaAbi naw..na mak person leave house b d koko oooo |
cyclopspop: please is another list coming out, and when?Sure..3 more list yet to be pasted |
Tjesctacy: Thanks!U ar always welcome bro |
Tjesctacy: Please like how much is the fee for pds? What is tђε fee breakdown apart from the 15,000. ThanksLast year the fee was 160K...150K for the school fees while 10K for the textbuks they ar gonna supply u |
Dayzzy: Ppl don get admission , so dey no won post again abi?? Okay,issoritAbi naw.. |
Why dis thread boring today naw..abi una neva leave church?? |
Bleshh: No! NOT ONLY PDITES, buh mostly pdites tho, it consists of few jambites too. I confirmed that!Alright bro..we will all be admitted in Jesus name |
emarc94: my agg. is 61 for comp. sc. ,hope its certain my name will come out in 2nd batch. in God i believ. fellow comp sc asp. pls holla @ me2nd batch ar for students that did d pre degree program..am a comp sci aspirant,I did pre degree |
So sad. Or my ex predites , the exam date na bobo ??
