Stephenqueen's Posts
Nairaland Forum › Stephenqueen's Profile › Stephenqueen's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 191 pages)
jacksparrow1207:Jack na today I na say u be mumu walahi, if I should reply back with all these trashed you just typed it will spoil our friendship...I only have one word to define u "mumu"You mumu no be small You gat me laughing at the bolded,You are not the voice of the people, it is left for them to choose the candidate they feel is worthy of been the MISS NL.If it tohpahz so be it and if it's twaci same as well But let us just wait and see, a yoruba adage says boju ba farabale dada are imu. TEAM TWACI ALL THE WAY |
Vickydera2:Did he in anyway quoted you Now I know your problem,stop behaving like an hungry lion....You no fit win this war wey u wan start. E no be our fault say we get plenty fans na , why e dey pain na Twaci and tohpahz be like messi and Ronaldo, no player fit reach dia level. In reminisce's voice odi ye eeeee ![]() ![]() |
kradleber:You see your life, if we attack you back dem go dey talk rubbish for mouth ![]() |
Vickydera2:I was also banned for days , same with orijin101 ,kinglekan(campaign manager) and other members of my team.... Same with tohpahz's team,jacksparrow1207,agapecharis were also banned...I only know of the two.... So you gat no excuse,if u violate the law u will be ban.... I have a quote for you :Winners never quit and quitters never win...Have great day |
Shoro niyen ![]() |
Congratulations!!! |
prettythicksme:I go call her for you ![]() |
jacksparrow1207: ![]() |
jacksparrow1207: ![]() ![]() |
prettythicksme:Simpleton ![]() |
jacksparrow1207:Mumu u stubborn reach me the war wey I don fight with her wey I won u fit try amu ![]() ![]() |
jacksparrow1207:Your papa agapecharis don dey prision,na 10 days imprisonment hin dey ...Shebi all of una dey do strong for ma wife ni ![]() ![]() |
prettythicksme:No mind the mumu hin talk I don gentle cuz of Miss NL and ah no stop disturbing u..Shey u now see say jack don kolo ![]() ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 191 pages)
Now I know your problem,stop behaving like an hungry lion....You no fit win this war wey u wan start. E no be our fault say we get plenty fans na
, why e dey pain na
