Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 144 pages)
Wotoporiously speaking So Una come dey hate the guy now cuz him no dey with olamide again, omor people dey for this life o, some people mentality dey like rat own.... Nice video nice song @Asake, keep growing higher, after all you no come this life to please any bagger |
Wotoporiously speaking For this life, all I can say is do wetin please you If you die today nobody go send you o |
Wotoporiously speaking For those saying he's ungrateful because he left YBNL, was he suppose to be in YBNL forevermore? Even olamide wey sign am know say him go leave one day just like every other artist from every other labels... people wey never sign deal before for their life go dey reason like say na egusi full their brains. Asake has to do what's best for him, olamide is his helper no doubt but the talent is his and nobody can take that away from him. If master keep breastfeeding student, how many masters we go get again for this world? Make Una dey try use Una head sometimes, no be everything be fight. As for the tats that's his personal business, him no borrow money from Una take run am |
Ojagun:Wotoporiously speaking At the bolded, are you really sure of what you're saying? Abi you just love talking |
Wotoporiously speaking You better leave that idiot and go your own way before wetin no suppose occur for your life begin dey occur. |
Wotoporiously speaking There's more to this, RIP to the deceased. Hope her killers will be brought to justice |
Wotoporiously speaking He dey like 2025 a lot of people will be foolish 🤔 |
Wotoporiously speaking Why do people even spray money? What's the reason behind that display? And please no body should tell me it's vibes and co cuz that's lame. |
Wotoporiously speaking A fool and his stupidity. If na me, I no go even go the wedding. Men, know the reason why you made money. |
GenghisCan:Wotoporiously speaking Sense no go kill you but no try am make them no carry you over 2.5. |
Wotoporiously speaking Omo fire fighters don see work this period ehn, that work they sign up for them don see am in abundance this trying period. May God be with them. |
Wotoporiously speaking I don't idolize any man, I only give you your respect as long as you give me mines. = Street movement, 2025 |
Wotoporiously speaking This update don cast since na, no be today By my accessment of the video, she looks like someone that will be scammed again 😂😂😂 this bitches never learn. |
Wotoporiously speaking Mr money with the vibes ![]() |
Wotoporiously speaking She deserve am |
Wotoporiously speaking NFF never gets it right, I wonder when they will |
Wotoporiously speaking Na every year something, he dey be like ritual for dia |
Wotoporiously speaking This update no clear me o, lol |
Wotoporiously speaking Funny enough 4 years ago I didn't know what this shit was until I had a eye problem and decided to visit the pharmacy, one thing led to another and that's how the conversation came up btw me and the pharmacist, since then I have been doing it. Did it Last year I go run am this year again |
Wotoporiously speaking This one na halftime Goal Goal😂 E be things o |
Wotoporiously speaking If I want relocate from Nigeria shey na place like the UK I go come go abi say I no get sense, relocating is different from just travelling, people japa for different reasons best known to em, I believe if person wan go somewhere make them do their research about that place if at all that place go fit the reason of them going there, if you know you ain't gonna find what you looking for in that country then why even bother thinking about it, na the mistake most people dey make, every country get their ups and down and they also get wetin every individual dey find, na you Bleep up if you go country wey you no go fit really excel for your career choice or way of life. It's just like comparing the UK to the US in terms of football, any aspiring footballer with a real intention to become a well known star wouldn't dare boycott the UK for the US except you just wan play for money or fun, that's just an example I'm giving so you can understand what I'm saying. If I dey see people dey come online dey cry say wey dem dey no favour them I go dey ask myself say wetin carry you go there in the first place, abi you nor do your research before travelling. My conclusion is, most people that complain when in another environment actually didn't do their research or don't know what they even went there for in the first place that's why they find it difficult to excel there, meanwhile I understand that there are other mysterious factors that can determine a persons success or failure in a certain environment but even with that if you had a purpose in the first place, trust and believe me, that purpose will come to light one day. Lastly for people wey dey say don't leave Nigeria, is the country any better? Even your A-list celebs and fellow politicians with all their money go still prefer abroad to Nigeria, all them kids are there. So wtf!! |
Wotoporiously speaking The day I saw Samson the most powerful man on earth betrayed by a woman na that day I know say to fight for woman matter no get head, and I almost made that mistake 3 years ago but thank God I came to my senses. I can never fight for any woman again, even if na my wife I Gaz confirm from the both side to know wetin really happen...funny enough this guy man died of ignorance, if a woman cheats on you with another man your sense alone should let you know it's not the other man's fault...bitches be walking around like they don't know what they be doing, after them go say na weak vessel them be, spare me that bullshit You see this 2025, make men try dey use their brain |
Wotoporiously speaking Mehn look at all them bitches, I love it when a bitch grabs me from behind while am riding |
Wotoporiously speaking Are you asking for this generation or in Nigeria? Maybe dem dey but I can't tell |
fearle55:Wotoporiously speaking Lwkmd 😂😂😂 |
Sucre6:Wotoporiously speaking My brother no talk much your parle na confirm gee, when I was much younger my parle dey pack babes left right center and I Sabi all of them but never did I tell my mum even when my marle dey suspect I go still keep mute cuz you know the funny thing it's non of my business, if you use your mouth take scatter the fam e no go only end for your mama and papa matters but other issues go come board and trust me that family will never remain the same, it's better if that guy parle is caught by his mum rather than him doing the reporting. |
Wotoporiously speaking You're not the first person his or her dad is cheating, Don't be a boy Learn how to handle issues like a man That's all I can say, if you're mature enough you will code |
Wotoporiously speaking 2025 is around the corner, nigga's don't take no L's and no bullshit |
Seunfretty:Wotoporiously speaking My brother you have said it all |
Westman001:Wotoporiously speaking Exactly bro, Manchester city didn't switch off when the won four consecutive league titles, you can't win games using a switched off mentality. |
Edoblakky:Wotoporiously speaking Maresca is becoming too stubborn and I pray let that not lead to his downfall, that midfield kinda switched off, Enzo and gusto started playing below par that's why Pedro neto had to track back to cover up defensively, I no go blame neto |
speaking 