Sugarkemi's Posts
Nairaland Forum › Sugarkemi's Profile › Sugarkemi's Posts
Sowl: Chaaaiii!! E b like say dis gal na beta pikin... E b like say she go sabi d tin( ooops!! Did i just say datlolz |
Sowl: Anty kemi ahn ahn nw,wish levels na... Dat is no way 2address a respectable doctor wit a respectable profession.... Beta apologise 2him nw coz he myte b helpin u save a life sumtym in d nearest futureok,dokita meeky,ema binu |
jennyesh: loll re u serious abt d flogging?rara ma |
Sowl: Chaaaaiiii!!!! Chisos!!!lmao |
traecey: na only bita leaf dey bita...nd I no dey chop amok,continue |
bentonmaye: lolz!!!I'd hold u to ur word?lmao |
Meeky: taking a look at this thread.i need be spend less time in the camp clinic cos characters,acts,scenes and drama wud be on display.this past week has unvieled an iceberg of wat waits my zoom lens.happy viewing.book ya copy now.lolbros,e don do we don knw say u b dokita nw. |
traecey: lmao..amebo dey swt obt sometym dey biTter oooo.hope u knw dt? |
Sowl: Anty kemi no b like so ooo,na sum water wey pass garri na im i wan reduce b4 kasala go burst enta gbege!!!.dt is gud |
traecey: ask her....no osho free o...awof dey purge pesinaunty traecey,abegi wetin concern u wth dis mata.u b amebo of first order |
bentonmaye: haba,so wat wil u be ready for?anytin dear |
jennyesh: Plz I ve a qtn..... Let's say sm1 is in camp nd d person has an occasion to attend say a wedding... Can d person take permission from d camp officials to attend d weddn nd ll it b granted?aunty,dey neva flog u befr?permission to attend wedding nawa ooo |
Sowl: Anty eniola welldone ooo... If u were a prophetess bizness 4dull 4u oo... see as u just rush cum dey meskafon 4here abt pple wey get pass and 3rd class... I dnt nid 2specify my grade in skul 2u coz nor b u send me go skul ... But i wld tell u a lil life reality 2day... Dose 3rd class or pass graduate might impact more and better in our society than d higher graded students( no homo 2 students with hi intellect dat passed out in flying colors ooo)u don start e-war again?ok continue |
bentonmaye: me too..I guess we would meet in camp....no prob.bt b ready 4 my three weeks feeding |
bentonmaye: Gudmrng@sugarkemi!!!wanna serve in oyo?♈̷̴̩ε̲̣̣α̲̅н nd u |
honeydear: Viewing this topic: Sowl(m), traecey(f), sugarkemi(f), Almansur1(m), adonismuller(m), honeydear(f)gud a.m dear,happy sallah |
Ojestas: always sending mail, to ladies.abi ooo na toto go kill omo deji yen.I first saw his mail d very first time I join dis thread |
adedeji65: lmDo where av u been my oyo camp nysc blind date :sna busy tin jare |
adedeji65: back from d dead *hugs * kisses everywhere on ur bodylmao |
Sowl: Na just simple economix ooohope u no go bomb u̶̲̥̅̊я̣̣̥ students wth grammar |
adedeji65: kisses hand *red cheek*deji,u too like girls |
newguy1: may b u should wait till u see if d runz went b4 u pay him, askin 4 more money doesnt sound pure 2 me#aspire 2 serve in oyo 2# |
Nawa oooo.dis man is asking m to pay 10k for helping m wth my posting to OYO |
adedeji65: I bought female shorts. Oooooobro,try nd buy g-spring pant add join |
Ojestas: Calabash of thanks!,guy,na yoruba nd english combinatn u studied? |
Hissexcellencie: no Na d sugar wey dey "inside" kemiok now,continue! |
Hissexcellencie: if this izz true I can live on that amount 3500 for 3weeksguy,u go stingy die ooo |
Hissexcellencie: ma dear dey can't try it o! Wetin I wan dey do for house naw? U know if I dey owe anybody? Wetin hapun for 9/11 go small compared to wetin I go do oº°˚.taah,God of thunder will help u oooo ![]() Hissexcellencie: ma dear dey can't try it o! Wetin I wan dey do for house naw? U know if I dey owe anybody? Wetin hapun for 9/11 go small compared to wetin I go do oº°˚.taah,God of thunder will help u oooo |
Miner13: sugar wey get kemi abi kemi wey get sugaranyhw sire! |
adedeji65: we go contribute for am. Igba ope niyen |
Hissexcellencie: Brotherly, dat August alawee sef me don spend am b4 e reach my hand sef.!bros,nawa ooo.if na stream 11 u cm dey nko |
adedeji65: kemi kini tieok,pele sogbo? |



u likey :s 
crying !!!!