₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,045 members, 8,420,039 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 10:04 AM

Toggle theme

SupermodelVicky's Posts

Nairaland ForumSupermodelVicky's ProfileSupermodelVicky's Posts

1 2 3 (of 3 pages)

PoliticsRe: Dino Melaye Happy Over Divorce Filed By His Wife by SupermodelVicky(f): 5:31pm On Dec 17, 2013
If TECNO fit ping first before NOkIA --- who told u dt all ur mates wey first u start fit make am before u finish ?

If CIVIL DEFENCE fit carry gun first before ROAD SAFETY----who told u dat its by how far? na by how well!!....

If GARRI fit sell pass INDOMIE after all d adverts----- who told u dat u must dress nude or indecently dis Xmas to just get suitors?

If OGA JONATHAN wey go sch on barefoot, but now he wears 3 different shoes per hour --- who tel u sey u go remain 4d level wey u dey now?...over hope dey jareee!

If 2face fit finally repent and marry Annie - ---who told u dat ur current boyfriend no go marry u ...stick to him and dnt be distracted wit all d yahoo boyz
wey go enter villa dis Xmas.

If Judas fit sell en boss Jesus ------ who told u dat ur bestfriend or lover cannot do worse?.....be careful!

If dem fit tie cow with rope upon all em size but use chain 2 hold smal dog.Who be that wey dey tell you say you worth nothing because of ur size?

Finally,I know u're gonna make it in life.Keep believing in urself for every man is created for a purpose.

As we get to d end of the year; May GOD open a new gate in our lives IJN.
Click LIKE if u believe

1 2 3 (of 3 pages)