Taylor94's Posts
Nairaland Forum › Taylor94's Profile › Taylor94's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 (of 9 pages)
![]() |
Everybody with wetin dey worry am Me na cheap olosho I dey find like this |
![]() |
If I was ever told in this life that Buhari will be better than Tinubu I for curse the person His supporters said Nigeria is too spoilt to be fixed within 4months Now my question is why didn’t Tinubu leave everything like Buhari left it since he didn’t know what to do Who tell Tinubu to go change the Nigeria radio channel wey Buhari leave commot office |
