Tbillion1's Posts
Nairaland Forum › Tbillion1's Profile › Tbillion1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 12 pages)
And never will be Tunde...Am OluwaTrillion We can hook up @ Elegushi self next week 2d of Nov, Amebo 02 CEO Hottie Hottie bday. Boss boy: No matter how full a bus is...... a driver seat is always reserved....i dont nid or 2 rush wid the crow......God as given me my space..........think before you talk? Dont take beforee you think..........are you not Tunde? |
Well, let me stop nw, no braggin... But wen even u ready let the forum people be aware, so we can all hook up somewhere. I promise u 10 Moet and me myself go buy myself Ace 2. ... Even if na tomorrow. U wil only hv d privilleg to enter the club because na me go carry u enter... Then u will fear fear Money.... |
If dem check 2 of una out nw, na still una parent rented apt una dey sleep. Lmao.... Can ur father nt to talk of u afford BB Porse and a iphone 4s? Lol My only Neck Gold, Ear ring and Hand chain, 18k Gold 750 Italy wort more dan ur future money... No Braggin, let hook up and make others in the forum bi there. I will buy 10Moet for u on my name. Cos low class people like u drink Moet of 18k.. While i take Novo, Rozay or Ace. My walldrop alone full of Polo footwears lowest of my shoe is 37k. I hate people like u. U no better pass my Gate man na... My own nt rented. Maybe u will be able to do that in 35years to come...Lwkmd4h |
No be play play na. If u won confirm, make u let me know. Then u will see wit ur eyes... I know be today boi. #sho ti yee |
Make we snap people wey we dey roll wit on here make people judge us. Even Vector wey dey sing, Jawon, Olamide and Mi dey come my house. And we club together weekly.... Check me out and ask people about me. 60% of young richiest guyz for 9ja sabi me well well. People like u na him we dey mess for Club. Not local club u fake dude go. I dey buy Rozay 45k for guys self. Not to talk of Ace wey i dey normally drink 150k. |
Lol, I have boiz like u wey dem dey work for me, in my own house. I drive 2+5, own lot of properties, no be braggin, make we arrange parry so we can go pop Rozay and Ace for Club... Ask any person close to where u are and ask who is Ttrillion of No Wire No Light.... Dem go tell u. Let me seal my lips for nw. I dey buy more than 8 Ace and lot of Rozay for club me and my crew. Check hw much dem dey sell Ace and Rozay and Novo... 150k for Ace and i pop shit like no tomorrow. Make we post our pics and private house and everything in there. Bleep all the small boi wey never smell money... |
GHANA : MSP DATE: 29-10-2012 SUCCESS: 81-8-76-59-31 MACHINE 32)-51-2-35-77 |
PREMIER : INTERNATIONAL DATE: 29-10-2012 SUCCESS: 38-23-45-16-84 MACHINE: 72-8-(9)-87-10 |
REMIER : METRO DATE: 29-10-2012 SUCCESS: 7-80-48-64-66 MACHINE: 49-22-78-54-65 |
U get mouth jor young money. U and Boss Boy. Let talk on BB. For we that can ping wit BB Porch and Torch or Bold5. Lol |
Bingo Permation... 33-30-77-65-35-53 2Sure 65-33 77-30 65-33 Banker 65 Gud-Luck |
Whatever..... |
Make una no dey beg anybody for game again jor. If dem like make dem drop if dem no like make dem die with it. Good-Luck to the humble once jare. Better Days ahead |
Hey, Stop saying rubbish.m Na ur email address won give dem money nii? Daniel1991: Hi guys i thing if you need more money asin you wanna |
PREMIER : LUCKY DATE: 28-10-2012 SUCCESS: 72-7-55-70-8 MACHINE: 81-85-67-57-56 hoholaby: abeg who get result for today lucky |
PREMIER : TOTA DATE: 28-10-2012 SUCCESS: 76-56-58-75-82 MACHINE: 10-5-54-40-65 |
What? [quote author=Kewee][/quote] |
Abi u get sure stuffs for MSP tomorrow? And other games wey dey for tomorrow? Get back to me Boss Boy. I await ur soonest respond. U get mouth padi mi to sure. Ur head dey there. Boss boy: ........ok let be unite............one luv padi mi |
1luv, but no involve in this. Me just talk my mind nii o. So dem no go dey believe say na Lotto money me dey live on. All the same. 1luv bro Good-Luck Boss boy: .........i am very disapointed in you.... |
Thanks jor for the number u drop for everybody... Ur head dey there and u gallant. Gud-luck YEMIATIJEG: Luky 23*34 Gudluk |
Yes na Bro, Even as i no even win with most people game on here, i know hw many people i don help in other stuff, u no say this life na small world. I do mine for God. One day all of us for this forum make we organise pary so we can meet each other one on one in person. Make we see levels, but all join sha, not how far na how well. Sorry for those i use vex talk to. Make una forgive me. 1luv quote author=YEMIATIJEG], guy watin b ur own 4 sayin i dey luk 4 reward, dat is y t-billion won blow u, i beg am on my own here n ppl dat chop my game dey dey Api, i beg hold ur self k[/quote] |
No bi fight bro, i no figght u nor anybody. But the thing dey pain gon na. Ok, no vex if i mess yan. 1luv Obj96: Broooo's no be so, i think very wel be4 i drop my nuba, @ list 1hours be4 d game we close... See my {68} go play {69} nd my {40} go play {4} it painful we lost |
PREMIER : ENUGU DATE: 28-10-2012 SUCCESS: 24-23-2-4-69 MACHINE: 49-56-35-90-31 See all ur fumble nw. Where he end? U chop? Wit even numbers u dey post late. Make una die wit una numbers. Lotto na just for fun for me. I dey play 20k daily sometimes. |
Bleep out of the site if u like. Noon of my biz. Na luv dey there i dey ask u for number. I make mighty money that am only spending little on lotto. So u tink ya lotto number is what i live on? Check me out if u care to know me. |
Na rubbish una dey do jor.... Na like 20mins to go una go dey post number. Respect na reciprocal. |
I need u people 2 sure for Enugu before game close.. Pls kindly get back to me Obj and Boss Boy wit other good forecasters. Abeg am waiting o. One person gave me 50-55-47-5... Sharing it with all peepz on here. Let try it too and play wisely. Good-luck |
Abeg Boss Boy and Obj make una try work together so we can win this Enugu and msp today and tomorrow. Whats the number to play for Enugu today? Boss boy: i dont know if OBJ96 can surport me......because in my two sure one most drop 100%sure.....enegun is my wify |
Abi anybody get sure number for tomorrow game Sunday? Make una get back to me. Thanks all Ttrillion |
Abeg Obj, make u give me number for the MSP o. As i don lose gon no bi small. Make me self chop bar. Abeg Obj96: Dsame last wk i ve 66 u remember abi, y dis wk i ve single 1, see luk M.S.P wel 4 me, i ve two nuba 4 dat game...... |
Chai... This National fire me no bi small o. 8k gone just like that... Abeg obj,Young Money, boss boy, kassy make una remember me if una get sure number for any game o.Abeg i need chop all my money back. Na Beg i dey beg o. |
73-16 is the number you get for National? one2million: Unfailingly one2million bankers for National.. Stake 73-16.. Good luck to u guyz.. Watchout for my perm b4 closin time.. @ one2million 08035348266. |
Ok Bro, thanks so much. Share the numbers with everybody here. minudus: After A Long Break, Am Dropping Mine Today.. Just 4 Digits.. Stay Glue. |
32)-51-2-35-77