Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 9:39pm On Sep 20, 2016 |
knightnemesis: where have you been after the campaign
teamrefiner  1. I didn't campain during miss Nl 
2. I never even voted refine`r throughout to the finals  |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 9:37pm On Sep 20, 2016 |
|
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 9:26pm On Sep 20, 2016 |
|
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 9:22pm On Sep 20, 2016 |
|
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 9:15pm On Sep 20, 2016 |
|
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 9:09pm On Sep 20, 2016 |
|
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 9:04pm On Sep 20, 2016 |
|
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 9:01pm On Sep 20, 2016 |
knightnemesis: who told you?
dare me  let me just stay here and be looking at you |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:54pm On Sep 20, 2016 |
Jarizod: [color=#679267] Kai 
Baddest Guy ever liveth 
Me be holyboy oo..if I see yansh gan I go tear race [/color] naso we dey hear am! 
Me if i see yansh i no go even sabi wetin to do with am  |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:48pm On Sep 20, 2016 |
HateU2: smh
You are so corrupt Just mention me knightnemesis doesnt know me ohh |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:46pm On Sep 20, 2016 |
|
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:32pm On Sep 20, 2016 |
|
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:29pm On Sep 20, 2016 |
McBrooklyn: Lol, Madt Man 
Mummy don hear already now  guy where your suzan404 go hide nah |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:24pm On Sep 20, 2016 |
|
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:22pm On Sep 20, 2016 |
knightnemesis: wrong
try again *in fallz voice*
eskiss me sarr! 
Does you reconize my face  |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:18pm On Sep 20, 2016 |
HateU2: I'm going to kill you when I find out who you are are  i'd be waiting baby!  |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:17pm On Sep 20, 2016 |
HateU2: who are you  how much are you willing to pay to know |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:15pm On Sep 20, 2016 |
HateU2: emproleee  It's you! check when i registered and when you did. It can't be an alternate baby.
Emperor_Lee 
Ehrmm
wrong!  |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:13pm On Sep 20, 2016 |
|
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:10pm On Sep 20, 2016 |
McBrooklyn: Lol, Baba I hear say na from something called Vagina from secondary school Biology but ah never see one before though 
wow vagina 
did i just mention that?? 
eww mommy must not hear this |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:07pm On Sep 20, 2016 |
HateU2: yimu
Ko le se anything! Mo ma pe awon oga e fun ni ko le se anything abi!.
Oma ya e lenu! |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:06pm On Sep 20, 2016 |
|
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 8:02pm On Sep 20, 2016 |
HateU2: do you have menstral pain  eskiss me  |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:48pm On Sep 20, 2016 |
|
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:47pm On Sep 20, 2016 |
McBrooklyn: Lol, na those kind babes person go tear anyhow if dem just mistakenly enter your lane 
Naso nah, no mind them
them wan spoil virgin like me! |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:44pm On Sep 20, 2016 |
|
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:38pm On Sep 20, 2016 |
McBrooklyn: Lol, Recession never reach the guy side now, E still wan dey ride jangilover for this kind period 
na the best time to ride be this sef, cuz brokeness go don hold the babes 
Na there babe wey don dey form for you tey tey go start dey call say them wan say 'h i'  |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:35pm On Sep 20, 2016 |
McBrooklyn: Lol, A~irforce1 na mods personal person now, so dem no fit knack am ban 
lol, you sure? 
But imagine say them dey nack people ban for creating stupid threads ,
NL for dry eh |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:29pm On Sep 20, 2016 |
Jarizod: [color=#679267] kau..e be like say show don dey set be dat 
I go come back..I get one matter wey I wan tidy.. [/color] baba do am softly

Don't go too hard on her! |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:27pm On Sep 20, 2016 |
McBrooklyn: Lol, Baba E be like say Airforce1 don run away oOo 
you sure say them never nack am ban??  |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:25pm On Sep 20, 2016 |
KingCheezyPuff: [color=#2ecc71]Mrcork ? hateu2 's ex husband That 1? NO!!!! [/color] it's obvious king! 
admit it !!! |
Romance › Re: I've Found Love Again by teejaypee: 7:17pm On Sep 20, 2016 |
KingCheezyPuff:
 trust me! . You have a huge crush on mrcork ! 
In his voice 'no offeinse'
|