Teenezz's Posts
Nairaland Forum › Teenezz's Profile › Teenezz's Posts
@amos..binu kee?..mo gentu,mi o le binu si e |
am0s: he s nt aroundpepper wey nah pepper dem say na water melon..broz allow kunmi identify na |
Dopeyomi: Mehn.. Me I don't know anywhere in Ui fah... How I go take meet una nowboss reason ur exam 4st b4 group ish kk..nah nid 2 wait at d gate,.jez go str8 2 ur venue den afta exam str8 2 ui pool..#ask anybody |
plz if u ar KUNMI,identify ursef..wanna knw u here |
twalee baba.. |
SUGGESTION GUYZ...let uz al meet at d pool garden afta exam or lemme say infront of d pool..xpencez on drinkz,i full ground#if u carry empty belle cum,na hunga go tidy u o# born ib dude..accommodatn 5 peepz alweadi..got space 4 jez 3-4 peepz 1 rum,#free |
4 jolly mata,.if una arrange 4get alomo big bottle,hmmm na heavy ofurupe go be dat 1 o..loolz i stil remain ur only biochemist in d ouse..bet na wa o..na only me 4 1 hall.(venue:first yr lab wing B..faculty:agric nd forest) |
choi...FACULTY:agric nd forestry LOCATION:crop protectn nd Env biology VENUE:first yr lab wing B 002 SEAT NUMBER:66 nna ehnnnnn..choi..odinaka chukwu |
FrancisTony: You are an aspirant or UI student?aspiro 4 nw lukn 4 rumie in ui... |
ur only biochemist reportn again,.suld u wanna see me on dat dai,.i rest ma case 08130984729 |
Ifeco4donz: Francistonyoga ifeco,..i digwor 4 u. |
Princeadebayo1: I hail theeoga ifeco...i digwor 4 u. |
Spotless180: trademore estate, lugbe. Abuja.woow...datz also ma area in abj..i reside in federal housin lugbe..bet presentli in IBADAN |
Marc9: my guy dis ebola disease eh, e don bring mad trend enter naija. U knw say naija too dey overreact to things. See d bank wey dey for here, dem don keep basin and hand disinfectant in front of d bank, as una dey enter gate, just dey wash ur hands b4 u enter d bank. Security dey there dey monitor. It's crazy men. D oda day, shit fall frm sky on top 1 guy head, see as d guy begin para, dey run go baff. I had to calm him dwn say na bat be secondary host, nt bird, and dat d shit na bird shit am nt bat cos chiropteras(bats and flying foxes) ar nocturnal. Na so d guy calm down. Dis ebola eh, e beeed* no be small!uhmm...teacha wa-shin-ton!!!...u wnt begin show ursef baaa..loolz wich 1 cum be chiro(flyn mammalz) wey u cum use as bat na...loolz...bet nah reason am o...dat guy fit don carry d viruz lyk dat nd u don calm am down...hehehehe..ur own na child play o |
FrancisTony: lol.na true yan o...eeeyaa nd na kunmi dept be dat o.. |
Mbbs...mbbs..mbbs..loolz...una neva hear as broz EBOLA dey use peepz shine nii ![]() |
Marc9: smile... Candidates wey apply for admission last year in UI and got the admission, shey dem get 2 or 3 heads? If they didn't chicken out on UI, y shld I? I don't settle for less! If dem like make dem say post utme cut off score na 90%, dats their bizness cos I'm gunning for 98%.oyaaa...see ma oga o.!.!. |
Marc9: smile... Candidates wey apply for admission last year in UI and got the admission, shey dem get 2 or 3 heads? If they didn't chicken out on UI, y shld I? I don't settle for less! If dem like make dem say post utme cut off score na 90%, dats their bizness cos I'm gunning for 98%.uhmm...clappin!!!...meehn u to much..i luv dat..wel i nah sabi say na lyk diz u badt reach 4 buk..d truth be say i bin use masef wey d situatn nii..#na u be boss o.. |
Marc9: I put in for psychology with O'level grades (english-C5(2), maths-C5(2), phys-C5(2), bio-B2(5), chem-B3(4)=15/30, and Utme score of 272. I actually thought other applicants had received notification/invitation for the screening.choi...y u wnt cum risk diz gr8 jamb score 4 u.i na...u suld av chose a skul dat regardz jamb score..if i had such,.wetin wnt connnect me wif u.i na |
Every1 talkn abt u.i sms ishh as invitatn or nt,..has any1 checked hiz/her e-mail address bcoz i beliv if dat iz an invi,.we wld be askd 2 print et awt |
Lngest tym every1..etz stil ur onli "biochemist" nd "course rep/gov" of d ouse...cn see u guyz av bin gud..#ui...ui..ui..ui..ui...ui...etz wel |
kinda missd d prev chat rum...etz ur only biochemist "clement hucheyy clemartoz teenezz"...hapi new monf y'll etz ma monf..repn july 4th..#regular viewer...ma redeema livez |
Abi infront of main entrance
