Temmytea70's Posts
Nairaland Forum › Temmytea70's Profile › Temmytea70's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 37 pages)
Taiye4Christ: But you don cut am, abi?e b lyk so o....... |
Taiye4Christ: You are welcome, bro. But this one wey you wan cut my sweetie‘s tongue comot,me keh.....not at all o.....i no mean to cut am o..... |
Taiye4Christ: All things work together for your good, believe that.i keep believin dat and will not stop believing it....tanks buddy |
trendiitee: u re welcum dear my dear, if u can't wait jump to nov 4 den **tongue out**(temmy cuts tongue wit chain saw)......i wan do flashforward ni nah.......(temmy runs away before trendiite realise she has no tongue again) |
mimiy05: Welcome to d family dearies...wetin u carry come for us?i for carry plenty tins com o sewiously.....but the load just too heavy......but all d same i go make sure say i order pure water for everybody sha...... |
trendiitee: Temmytea70 and styca,,, u guys re welcum.. Catch fun nd enjoy as we await Nov 4threally cant wait o......optimism deep within me |
hello peeps,am sowie av bin absent for a whiile now......my fone was stolen plus i wasnt mobilised cos my name came out on the error list.....gat to wait for the next batch....miss u guys...... |
hello house.....am temmy who was on the verge of moving with B14 train but found my name on the error list(error in jamb registration no)......now patiently waiting for C14...........now observing due protocols,i give honor to whom it is due in dis room......Graduated from Funaab(federal university of Agriculture,Abeokuta)...studied Physics..... |
Ojestas: I look back, I no see anything nah.Ever heard of ambush? |
inansslik: lol...... base on some happenins i cn nw c byond d odinaryHappenings lyk? .......open up jawe.... |
Hissexcellencie: Lwkmd! †ђξ guy don tey for †ђξ game naw.No mind am. D guy na prof for d game o |
inansslik: lorddaywalker cary plank, u cary broken bottles ..... u sure say no b peson goat una dey pursue? cuz frm d luk of tinz ritual material don set b dat o( plank 4 firewood n broken botles can fit serve as knife) n i sure say ojestas wey una claim say una d pursue hold condements 4 bag..... hhhhhmm boiz cn fit get sense oooBros,u try o......dis one wey u sabi d combination so.......I doff my hat for u o |
Samguine: It is not funnyAnd I wasn't expectin u to laff nah....I know its a sewious issue nah.......patiently waiting for the results though |
Samguine: Oh no.....It's that serious?Is she going for a pregnancy test?.....wow,am api for you guys.....u eventually had the much awaited e-pregnancy.........looking forward to ur e-baby.......... |
AdaEkube: Thanks babe,gudmornin.Am feeling vewi gud dearie.......tanks.....missed u though |
lorddaywalker: Lord what? **runs after Ojestas wit a plank of wood****follow suits with broken bottle in my hands*** |
lorddaywalker: temmytea na lie joor,d most interesting part was when JYM IYKE and TONTO DIKEH were making love in d jacuzziNepa no gree allow me watch dat part.....and fuel don finish for generator.......e pain me gan |
lorddaywalker: naso,dat part pain me gan.I nearly criedEyah,tot I was alone in it.....wat an emotional movie |
cutiepie01: am so sorry,i've nt posted d list since as promised,i've jst bn busy.Here is it;Morning dearie |
REDBUNNY: Goodmorning to you CutiepieTop of the morning to you redbunny |
ALAYORMII: Yes you get amHuh!!! |
traecey: Present...adaekube get well soon...temmy hope yo gud...God's favourite am glad yo ok..sickness shall.b far from.yo dwelling....whytejane nd Cleoqueen shala to u...Ayam gud maam.....tanks for the update....miss you though |
buksich: Berra!Temmy shines teeth |
kennykg: tanks redbunny.Speak English abeg... |
adedeji65: it is a cool film.......adventurous toooo!!!!!!!But I dnt like d way dey ended it.......Ramsey noah shudnt av died.......RMD shudnt av married funke akindele.......twasnt a good ending at all |
Its late o.....girls,run for ur sake o......na onli two girls dey dis room with plenty guys..........me ayam not dere o....... |
REDBUNNY: LMAO. You are right. Funny guyAt last. .somebody confirmed it..........tot I was saying gibberish all the while o............but which of the parts do u lov d most.....na part 2 I like pass o |
REDBUNNY: Emeke Ike slapped who? Lol. You are very funny.Slapped RMD.......why are you guys making me feel like am saying the wrong thing nah......shey no be dat film wey Jim iyke be the father of aki and pawpaw? |
Hissexcellencie: E even get reach part3Yes nah....u no know? |
Ojestas: *drags his boxers* Mr. Man, come back here(temmy mounts usain bolts back......Catch me if u can....) |
ALAYORMII: e don tey wey I don dey suspect you sey you ey craze bur na now I confam amNo b Ramsey nouah o.......oh,I forgot....na part one be dat.......na d part 3 I dey talk |
Hissexcellencie: Lmao! Emeka-who??! Gad forbid!.. Mayb u never watch am |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 37 pages)



Def. Naija version