Themmy454's Posts
Nairaland Forum › Themmy454's Profile › Themmy454's Posts
hopeyemmy: *falls off chair*hahaha no break ur spinal cord abeg |
Alenkakent: Confusion all over the placeGud evnin bro |
tunapa2009: Shola, 10,000 ke??ahahahahah. I go confirm am 2mao. Today na resting day.hahahahahaha u wan confirm for real?...pls help us first confirm say shey na Only OAU dey mobilize graduates for batch C ni? |
sholay2011: Did you just say over 2000? A previous rumour said OAU sent 10, 000 names before now.lwkmd... nice 1 |
Toyde: OAU graduates, pray ur name is in d sent list, DO NOT wait for dia yeye extention o......it could be a strategy to calm us down.you are right bro but a 'rumor' from a 'reliable' source shows dat anoda list was actually submitted. d source also suggested dat OAU has submitted more dan 2000 names in total |
WinnieDPooh: Rumour number 1.hahahaha dat one no be rumor nw... d notice stil dey dere....a gud rumor go be lyk Nysc don reject OAU Masterlist, orders senate to resit after d strike....lolz |
Funpeter: make una dey dream dere, u guys no ur positions nowofcos yes... dats y we r bac dere |
Adisbro:na so bro... dose wu blong to d top never 4get dia way bac.we don com bac for our riteful positn...ynwa |
legendsilver: tomorrow sport yarn to much gan!!!! As e dey hot na so time go dey fly till 23-25 go rch like play like playna so bro but make we forget 23 for nw. na to enjoy dis weekend @ viewing center joor |
Phreshpet: HULL vs CARDIFFu make sense man... Liverpool all d way |
ruffneck: Me too!!exactly.even LG of ur choice... mornin bro |
Alenkakent: Seriously fed upy nw oga mi...u neva download pes 2013? |
sholay2011: Morning bro. E be lyk say na u dey "reign' nowalrite bro... though dat agric not going is 100% false. u ppl's results were submitted long b4 sciences. |
dimplecakes: good morning my beautiful pple......lol.can't stop lafin .. trust me. i ll try |
WinnieDPooh: Bros what if they finish celebrating on that day and they find Borno on their call up letter?hahahaha... na d place i wan make dem post me b dat o. if u knw wot i mean |
gabby02: This month slow die, wish I cud take over dose of sleeping drugs and wake up 23 of this monthsleeping drugs no go do am abeg... na PES fit do am. go get gud pad n start playing different leagues. I bet u, 23rd is here |
Brinxs: I swear down! I look at my calender everyday and it seems like the new duration for a day is 48hours instead of 24. Anyhow sha, 23rd will still reach anyhow wey e delay reach.I can't wait to see how my ppl wil celebrate on dat day... make u na carry money come DSA on dat day o |
Imanuelle: the quota is yearlynice 1 bro... tanx |
[quote author=David Hume]Themmy pls help us check oda faculty nd depts now ,no remain 4 science alone now, abeg scroll go ART faculty make u yarn ow many dept dey go! PHILOSOPHY in particular!Thanks let's c if Monday ll b my lucky day... |
kennymaur: tanx boss,u too muchu welcom sire. Gud morning |
jerikoyan: Baba u c say say sss surpose employ me.don't mention name/dept o... mr detective |
jerikoyan: Baba u c say say sss surpose employ me.infact.... u too much. gudnite bro |
jerikoyan: U think say I no go sabi ur monika. Its a small world. How ur uncle for my dept. I fit cut d man head oh cos as I dey hear we fit no go my dept. Miss ya.hahahahahaha.... if u sure say na me oya flash me nw |
WinnieDPooh: This Month is the "slowest" in this Year 2013. I thought September used to be very fastlwkmd |
WinnieDPooh: Honestly i dont see any reason for all this baseless sh*it since you are using an anonymous monicker abi na themmy454 OAU take admit you?tanx ma'am... I ll put dat in mind |
[quote author=kennymaur]@themmy, z civil engineering on d list pls?[/quot no idea man but a sure way to know is to find out if biz committee sat on u ppl's results... it is very easy to knw. d photocopy of d results verified by biz committee (signed and stamped ) is stil with d secretary of all depts as I'm writing dis. |
[quote author=Alenkakent]@themmy...♠ really appreciate your full clarification ...thanks a lot[/quo u r welcom boss... sorry for hiding my caller id anyway ... i won't do dat in ten days tym. I hope u understand |
Alenkakent: ♠ guess themmy is confused nowmaybe |
Toyde: Can u mention d depts u saw?to be real with you. although u can blv wot u want to bliv. micro was conspicuously absent due to above reason (d same tin dean ll tel u)... i saw some other depts e.g maths n chem but had to browse briefly tru biological sciences syd. I saw it wit one of d dvcs...don't ask me wc Of dem pls |
Alenkakent: Ok where did u see d list?hahahaha...drop ur digits bro |
phyktor: hmmm! So u actually saw the whole list? Cn u help wit d depts in derenot all 4 nw. stil tryin hard |
Nekistoe: Abeg wat abt English arts?sorry I'm only fflg sciences |


Yeah, dis Season, no play play, Liverpool all the way 

SMH