Timmfikk's Posts
Nairaland Forum › Timmfikk's Profile › Timmfikk's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 85 pages)
You said Nigerians stay tune, I bet it you did not know how much we raise to support this vote sha, billions of naira, nah obama all the way, make e just remember us ooo make we no work for red lizard heads |
Rules not accepted ![]() |
Abeg see this pal ooo i ask, obama winning? reply, yeah i ask , you vote for him reply, i am not happy about that, no i said, sorry baby ![]() Obama, Obama, Obama just like when hulk dey win warrior in wrestling of dose days ![]() |
200- 90 obama mehn confirm and correct right now gbam my sticka has been sealed more more more, Obama Obama Obama, whats happening in texas ooo, na cheat go happen i know sha ![]() |
I'm just imagining he need to start posing in his sitting room by now, and asking the wife to see if the speech is cool for the first day being the $1 presido, migbe, temi tida oooo am getting ma bag ready to leave pretty soon obama i fast for you to win ooo no put ma god to shame |
yOU NEED TO HEAR THAT EEDRIS SONG, OBAMA , OBAMA, OBAMA CECLIA Ibru go for obama yaradua obama naija peeps sef, not haters , coz i must land in state dis tyme of obama , up God ooo up jesus same up obama but if the guy no allow me. cheii sadaam dey for afghan, make i no put pressure now sha ![]() Obama won ohio done deal mehn i just got that,, |
I did not know you also belong to Tinubu group , well both will definitely speak their mind, you can never be the one to choose for them, i can give out any requirement coz none is 40% at mah syde right now ![]() |
kay_pumpin:okay i hear yah, but every body have been interested in 8 years, if he make things work fine bros 10 years self go dey available make dem just allow me come study for state immediately e go dey there die, ![]() |
Nbc 174 115 obama |
Some body shout OBAMA till 2018 |
You live in a red state too?Queen you sef don win the vote intentionally, ![]() |
N B C is slow as well i had to tell someone giving me analysis now to switch to abc |
biko gerraway joRofltmao, rolling on the floor and laffin |
gabrywyl:Where are the haters, or what did you tagged them self, tufiak, ![]() |
princesa:Him na Obj or what, ![]() |
gabrywyl:They are both my yummy babiey |
thats really nice, so where are the family members |
she dey be, ![]() |
iice:There is no problem about that, nothing is impossible for God to do, am i right mukina2 |
spenchuks:U wan tell me sey if dem lock you and the sister together wonders will happen be that, |
nna i was sleeping.its 8am hya nawUr talking with your peeps na so no long thing ![]() |
princesa:Jeeeezz, you just finished the whole talking ![]() |
hmmmm what can i say, she is one of those lovely naija babes out there keeping it real |
gabrywyl:\ Are you really sure about this? Coz those 3 gurls are people i can ask them for anything okay when ever i needed them due to the trust i have in them ![]() |
ikamefa:I hope no be me you don dribble like dis. |
infobaba:you no wan take am easy at all |
So whats been happening so far, ever planning naija year ending trip at all? |
thats niceooo, wasjust reading your new talent giving thread, thats cool i think it will be taking moreof your time to get present in here |
Are you in here right now, ![]() |
I am in ur room now, was waiting if you would be there , and am still waiting for you there ooo |
missy where art thou |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 85 pages)




