NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 9:48am On Nov 01, 2014 |
Ghostlady: Hey tiwosho,anyone else posted to kwara? I know of cutekemisola, how do u knw I was posted to kwara |
|
|
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 7:01pm On Oct 20, 2014 |
niceeric: na for osun state loool I think say na lag own u dey talk, where u rep for lag ? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 6:59pm On Oct 20, 2014 |
louisdaniel: u funi o.na me dem con born 4 kano. y should't knw epe nt been der bt I knw ppl dat stay closed by. if u live all ur life in lag u suppose 2 knw hw lag is or per say ur neighbor agege..my point is epe is a town nt a village .u can imagine hw ogba was wen u r a kid.imagine dat. which time is manutd match na 8 we dey play o...#teammufc |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 6:56pm On Oct 20, 2014 |
niceeric: na dat one hard ooo.....but I can say d last time I was there I heard something like Olukola's compound lol.....and I know it is close to Beulah Baptist Church around there lol oh sorry, I think say na ejigbo wey dey for lag u dey talk nii |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 6:54pm On Oct 20, 2014 |
teebaxy: same here brother where for ejigbo? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 6:50pm On Oct 20, 2014 |
niceeric: really!.....good to see you bro!!!!!!!! u be ejigbo guy ? I sabi d place, where for ejigbo? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 6:07pm On Oct 20, 2014 |
niceeric: I go use dat one and also back it up with runs eh en... E dey ok like dat |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 5:09pm On Oct 20, 2014 |
niceeric: my own mind dey on top redeployment already jare shey base on medical report abi ? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 5:05pm On Oct 20, 2014 |
Shigoboy: lagos link dey work bro, if you get strong link, a friend of mine had been saying it since we were in 300l dat he's gonna serve in lagos, he was posted to lagos without injury, so it depends on the link you are using. na true sha buh u gat get strong link ni |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 4:59pm On Oct 20, 2014 |
niceeric: sure thing bro!!!.....our lasu people full there!!!..Na my plan sef be that oo na so o, I just hope it works |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 4:58pm On Oct 20, 2014 |
oyeludef: ib make sense jare. if our runz work we go hookup for camp. I hope so bro |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 4:50pm On Oct 20, 2014 |
oyeludef: na which state u come frm gan gan? Me i b native of oyo state though lagos based. It wld b nice to meet u at iseyin camp. I'm from ogun state based in lag.... Buh I go like serve for ibadan, my frnds dat went with batch B are der waiting for me |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 4:41pm On Oct 20, 2014 |
Cutekemitola: i hope it works for me thou and if not,anywhere nearer will do.....whr do u want oyo or osun state, it sha must be south west... If am not posted to south west, na redeploying tinz o |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 3:34pm On Oct 20, 2014 |
oyeludef: i no hear dat one o. Nd besides , d person helpin me is my uncle nd he didnt take a dime na two person I pay to sha, na one of dem tell me dat rubbish, d second one said its possible... Na ibadan I go like go, I just pray it works o |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 3:30pm On Oct 20, 2014 |
teebaxy: KWARA IS NORTH CENTRAL SIR tanx sir, now I knw |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 3:24pm On Oct 20, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 3:18pm On Oct 20, 2014 |
oyeludef: 100percent sure. Av seen it work over nd over I heard its a new policy, the man I paid to told me dat, he added dat d only possible place I can b posted to in south west is kwara state |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 3:12pm On Oct 20, 2014 |
Cutekemitola: GOD willing i will get Lagos(amen)  base on marriage ? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 3:09pm On Oct 20, 2014 |
oyeludef: its not true o. Wit runzn u can even b posted to ur village u sure about dat ? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 2:48pm On Oct 20, 2014 |
Cutekemitola: OK i get,so your name is taiwo,i remember you..i also had the same issh..when last did u go to school I was in sch last tue to check my call up no and u |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 2:45pm On Oct 20, 2014 |
oyeludef: seriously o. My prayer na make my oyo state work o I. Heard if u are from south west, u can't. B posted to south west even if u runz it, is dat true ? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 2:25pm On Oct 20, 2014 |
Cutekemitola: really? y didn't you go with last batch and can you put ur pics  was posted to sokoto and mumcee no gree make I go north so I had to remobilise |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 1:43pm On Oct 20, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 12:26pm On Oct 20, 2014 |
Cutekemitola: like seriously,i should knw you then....this present set? I just view ur pics , I knw you...am a foundation student tho |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 11:47am On Oct 20, 2014 |
niceeric: yes boss!!!......cutekemitola is one too
of the greatest lasuite oo!!!!!!!! yea, she just told me ...... |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 11:37am On Oct 20, 2014 |
Cutekemitola: accounting,you? have seen my call up no. you? seriously ? Am in accounting dept too, av seen my call up no |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 11:19am On Oct 20, 2014 |
rimijoshua: I de see kano,plateau nd yobe for mai dream o..I beg advice me... go Runz am |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 11:15am On Oct 20, 2014 |
Cutekemitola: hey taiwo,am also a lasuite...welcome to the family Tanx, what dept? Av u seen ur call no. Number ? |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by tiwosho(m): 11:03am On Oct 20, 2014 |
Registered a few a months ago... Buh av bn on ghostmode, closely monitoring dis thread....BTW, name is. Taiwo, #TeamLasu #CallUpNumberRecieved #AwaitingCallUpLetter |