Travel › Re: "Africans In Diaspora Are Jealous Of Each Other" - U.S Lady Cries Out by Tjohnnay: 10:21am On Nov 29, 2017 |
Na wao
Dis wn we i wn marry white woman like dis
Odi egwu |
Celebrities › Re: "I Am Physically Challenged" - Skales Reacts As Fans Severely Body-Shame Him by Tjohnnay: 9:26am On Nov 29, 2017 |
Jointhemiltons2: Once you have accepted ur flaws den nobody can hurt you True talk i like the way him dey even reply dm self as dm dey mumu der self dey insult am |
Crime › Re: Physically Challenged Lady Kills Her Baby In Delta After Giving Birth (Photos) by Tjohnnay: 9:23am On Nov 29, 2017 |
Yeligray: When you see some physically challenged people know that it's God that made them so because of their wickedness. Our leaders ar more wicked dan these ppl Why didn't God make dm mad too Abeg leave religious out of this |
Celebrities › Re: Davido Reacts To The Slave Trade In Libya (Photo) by Tjohnnay: 8:20am On Nov 29, 2017 |
Idiota Public stunt Na dm snoop dogg and chris brown start dis tn oo Una wey dey stay African nor even care abt dis tn if not for Chris brown.... Yeye afonja boi Frog voice  |
Family › Re: Lady Finds Out Her Husband Of 4 Months Is A Car Wash Boy And Not A Car Dealer by Tjohnnay: 11:28am On Nov 26, 2017 |
Gals and material things
|
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Tjohnnay: 6:32am On Nov 26, 2017 |
yanshDoctor: Everton X Asernal X
fixed match. Na u fix am for dm abi?? Oya stake ur life saving  |
Celebrities › Re: Wizkid Refused To Attend Banky W's Weddings, Hangs Out With Son (Photo) by Tjohnnay: 11:25pm On Nov 25, 2017 |
Op what's your business na
Family first, na bad tn to chill wit ur own family again? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Chelsea (1 - 1) On 25th November 2017 by Tjohnnay: 10:06pm On Nov 25, 2017 |
osazsky: bits not about goals its about creativity and influence on games.how many goals does debryne,kante fernadiho have. anybody can score tap ins like lukaku,Rinaldo and martial, so wat D guy nor juz get sense Him like to argue |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Chelsea (1 - 1) On 25th November 2017 by Tjohnnay: 10:05pm On Nov 25, 2017 |
plessis: neymar, dybala, Sanchez, Eriksen, griezmann, insigne, etc..... If you need statistics, I'll dig em out for you.... That's something I don't lack  Which mumu club u dey support self |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Chelsea (1 - 1) On 25th November 2017 by Tjohnnay: 10:03pm On Nov 25, 2017 |
plessis: ewu... So person win award e mean say e better pass everybody?. ... Your argument just proved that you're a goat. Na ur papa b goat Wr d rest player's dey wn him win am dat season? Ronaldo wey win award e nor show say him better pass others Idiota Go chop shit der Anumpama |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Tjohnnay: 10:00pm On Nov 25, 2017 |
abusan00: I open account with bet9ja months ago and i don't knw how i can fund the account pls somebody shld help Dis one na idiot oo, u wey open thread dey form king punter?? Abi u don 4gt to switch to ur other account? |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Tjohnnay: 9:57pm On Nov 25, 2017 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Chelsea (1 - 1) On 25th November 2017 by Tjohnnay: 9:56pm On Nov 25, 2017 |
plessis: Since 2015 season till date... Anthony martial 32 goals in 110 appearances
Eden Hazard 29 goals in 107 appearances....
If I bring stats on sigurdsen and Eriksen all of you will just die  Yeah bring dm on D martial wey u bring come, him don win player of the season? Ewu |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Chelsea (1 - 1) On 25th November 2017 by Tjohnnay: 9:54pm On Nov 25, 2017 |
nenergy: Argument in my neighborhood about the good being a fluke. Many believed he Intended to cross the ball Na hu wey don chop belle full dey get time argue na Say na fluke goal, oya go cancel am na |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Chelsea (1 - 1) On 25th November 2017 by Tjohnnay: 9:49pm On Nov 25, 2017 |
Panther7: DM play defensive game? See question ooooo DM are strikers in your village abi? I see say ur mumu juz long like railway Dm means THEM play defensive game? That's wat i mean Maggot |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Tjohnnay: 9:47pm On Nov 25, 2017 |
Useless set of ppl dey drop account number?
Wr all dis ppl come from self
Ppl wey never even drop one single message here dey drop account number
Smh |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Tjohnnay: 9:46pm On Nov 25, 2017 |
xule20: Same here bro...
B912ETQSWTWQAR-1113530 k |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Chelsea (1 - 1) On 25th November 2017 by Tjohnnay: 9:41pm On Nov 25, 2017 |
Panther7: Chelsea played a 3-5-2 more like a 3-5-1--1 out of 10 players 8 were defensive, 3 center backs, 3 defensive midfielders, 2 full backs just 2 attacking players�. After they say mourinho packs the bus chelsea I hail thee. Guy shut d fvk go sleep Dm play defensive game? Nd we score? Na home advantage juz help Liverpool if not |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Liverpool Vs Chelsea (1 - 1) On 25th November 2017 by Tjohnnay: 9:37pm On Nov 25, 2017 |
JamesReacher: Chelsea is cursed honestly.
Check out this players performance in Chelsea and when they played for other teams;
Sallah
Sturridge
Torres
Lukaku
Shevchenko
WrightPhillips
Falcao
Quaresma
Kevin De Bryne
Jcole
I won't forget Eto
If I were a player I would avoid this team. They have no specific style like top flight teams around the world , just knock the ball and rely on whatever. If not for Mourinho, nobody would hear about this mediocre team that should be playing in Championship all year with the likes of QPR ur mumu juz long U won't 4gt eto? Weytn dis one dey even talk Dis ur post self nor even dey make sense abeg go sleep jare |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Tjohnnay: 5:14pm On Nov 25, 2017 |
illegalking: Ok this is it I only need 40 people 10k but I don't want this money used for betting. Just compile first. Start now I will get back by 9pm. Thanks Hurry up and share na if u serious abt dis  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Tjohnnay: 5:13pm On Nov 25, 2017 |
sammyobi584: 250k Hmmmm maybe 10k to 25 people to make the job easier Lol like seriously? That's a good idea Oya hurry up and share I hope dat guy is not Joking with us oo |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Tjohnnay: 5:11pm On Nov 25, 2017 |
illegalking: You are number 1 sir.. Mind u all am not funding but sharing money to bank accounts.. So stop dropping bet I'D.. What I ask for now is how do we share it? Increased to 350k I need it to spread. Thanks Number 2  |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Tjohnnay: 4:20pm On Nov 16, 2017 |
whateverkay: Na that sadist wey dey politics section Y dm nor go ban ur useless life Wey be say na only insults u dey throw here and der Maggot |
Crime › Re: 2 Ladies Sent To Prison For Buying Stolen Items From A Supermarket In Anambra by Tjohnnay: 3:52pm On Nov 16, 2017 |
Hnm |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Tjohnnay: 3:32pm On Nov 16, 2017 |
MediumStout: Mumu like u. Since I don't drop games on here or make noise doesn't mean every one is a coconut head like u. I have won 390 odds with 10 on winners golden bet. Won 800 odds before on bet9ja. If 500 odds is too big for your brain to compose, there are people winning 40million with 100 naira. All u need is luck So weytn come cause dis insult now?? If i say make thunder fire u der nw nd u die for wr u dey, dm go say na wicked him do Pig |
Business › Re: Football (+Other Sports) Betting Season 11 by Tjohnnay: 3:14pm On Nov 16, 2017 |
Juzec: l dey very very interested oo....money must be made...talk to lhimeet...make we plan how to go about am Make una first plan how to forcast 50odds first b4 una dey reason 500odds Smh  |
Phones › Re: Neatly Used Q10 Gold For Sale-45k-sold by Tjohnnay: 1:46pm On Jun 01, 2017 |
Joseph d dreamer U cnt even sell dat phone for 10 I try to woo a gal wit d phone last week self, she said do u think i'm dat cheap  Wt a useless phone  |
Celebrities › Re: Photos From Aki And Pawpaw Live In UK. by Tjohnnay: 3:40pm On May 31, 2017 |
10eola: Lol... 
Maybe Na KITO u wear for your own time  That's a nike shoe pawpaw is wearing |
Celebrities › Re: Photos From Aki And Pawpaw Live In UK. by Tjohnnay: 3:29pm On May 31, 2017 |
10eola: PawPaw's sneakers in the first picture looks like the one I'd wear for physical education in school  Ehn u say?? Nike?? U dey craze, u sabi nike wen u dey smal so  |
Events › Re: Ugandan Billionaire, Ivan Ssemwanga Buried With Money (Photos, Video) by Tjohnnay: 11:39am On May 31, 2017 |
Stupidity |
Celebrities › Re: Davido's Daughter, Imade's Uncle Introduces Hennessy To Her by Tjohnnay: 11:25am On May 31, 2017 |
Dis family again
Rotten family
Una dey copy oyinbo for evrytn, stil dm wise pass una
U don see wr jay z gv him pikin drink?
Afonjas and der stupidity
Quote me and u will remain useless as d Nigeria economy |
Celebrities › Re: Davido Mocks Paul Okoye’s Old Home In Epic Video by Tjohnnay: 11:06am On May 31, 2017 |
Igbo kwenu
We ar juz managing
Dts why i lyk my brothers we dnt spent moni anyow
Afonjas go get 1milla for acct, dm go use 800k buy corolla sport, use d remaining buy iPhone 6
Odi egwu |