Tnerro1's Posts
Nairaland Forum › Tnerro1's Profile › Tnerro1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 440 pages)
This is Nigeria, everybody be criminal……Falz |
I still dey wonder what is the fashion sense of carrying braids so long that it will be below the bumbum and you still enter bike with it, that should be a safety concern and road safety should start arresting them for that |
Better pay back first, cause if not, dem go drag you pass I better pass my neighbor generator. |
Wickedtruths:You no get his number, you fit ask google sha |
Wickedtruths:Don’t let those parties deceive you, they have no depth, even the grandma in the village knows PDP as a party. Depth takes time. |
Wizboy should be careful about insulting the legend, face who you get issues with, involving the legend go cause you plenty problems oooooo |
I just dey imagine how and why I still dey support this werey😁😁😁✌️😂😁😂😂😂😁😁😂 |
If you love democracy, you will support PDP to survive. You think one party state is fun, wait till someone like Abacha takes over the party, na that time the difference go clear |
The kin of fine beautiful cars and jeep wey dey do kabukabu for FCT don dey fear me ooooo, I mean , is this how people that used to be in the middle class are surviving, if that is the case, that means the poor are almost dead. Don’t vote for a government that makes you poor, u go regret am |
This na the oyibo kind of living wey don dey consume Africans small small, before who you be to say you wan dey alone when iya basira dey for area. E must find you come just to ask say you sure say you no dey owe am😁😁😁 |
2027 elections is around the corner, all propagandas must work overtime . If the masses are feeling the results of ur policies, there will be no need for propaganda up and down |
sacajawea:Na only lady you see , yeye man🤨 |
Yoruba people are so trabalistic |
Which kind news be this you ass licker |
Make una invest in solar, I swear una go enjoy am like as I dey enjoy my own so😊 |
No let dem deceive you, they all want a rich guy, you think they don’t want to show off in a Benz or jeep while their friends are envious |
Na dem sabi , nothing will ever take me to that god forsaken place called north of Nigeria, even if na job of 10m per day, my legs no go still reach that evil place |
Skj13777:I swear, na so I dey lash one babe for her house, no be so I take hear knock for door, babe say make I get up say na her uncle, the tin just vex me, na so I carry my dick wey still stand with the CD still on it put inside my trousers , waka comot. Later she dey call, I just block her sharp sharp |
Sad, if you no fear Nigerian hospital, then something dey worry you |
Can’t leave without propaganda, bronze na bronze, it can never or be like gold |
Nack first. , after that and e never still clear, you can then ask us |
Fake , how can the woman be behind the man , is she nacking him, content creator nonsense |
I use to think the northerners were the worse tribalist, but the Yoruba have really told them they don’t know how to do it |
Arsenal = win Nigeria-= Here we go |
When I see some government ministries putting thumbs print access points, I just laugh, go back in 2 months and it is either they have stopped working or they never worked for one day😁 |
But why Tinubu nor dey go American, Abi him also dey wait for him visa, the thing strange to me🤔 |
Hope he is a US citizen, if not, him beans no go ever done |
Be like some people don dey position dem self for speaker and deputy position, fear politics 😁😂 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 440 pages)