₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,494 members, 8,512,179 topics. Date: Tuesday, 03 November 2026 at 12:26 AM

Toggle theme

Trendy's Posts

Nairaland Forum › Trendy's Profile › Trendy's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 88 pages)

Nairaland General › Re: Just In by trendy(f): 3:55pm On Mar 21, 2007
fer lie u don dey Lie tongue
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by trendy(f): 3:51pm On Mar 21, 2007
who is needeeg huh
Nairaland General › Re: Show Some Love Nairaland by trendy(f): 3:49pm On Mar 21, 2007
seal am well well, no ask me anything again
ur lips seal u dey ask question lmfao
Nairaland General › Re: Just In by trendy(f): 3:48pm On Mar 21, 2007
creamish wetin dey raise me for u head huh? lol thanks wink

ferlie say i support una love no means say i go collect number for u
help urself i dey ur back cheesy
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by trendy(f): 3:43pm On Mar 21, 2007
where are the haterz of love
nothing can stop us
Nairaland General › Re: Just In by trendy(f): 3:41pm On Mar 21, 2007
Help ur self, if she no gree gently she go gree by force
i support una two to date tongue
Nairaland General › Re: Show Some Love Nairaland by trendy(f): 3:38pm On Mar 21, 2007
i cant gist u, it's private and personal grin
Nairaland General › Re: Just In by trendy(f): 3:36pm On Mar 21, 2007
creamish the way he came out of nowhere undecided only to be on the side of kate
it is suprising,
Music/Radio › Re: Songs You Listen To Whenever You Are Mad by trendy(f): 3:34pm On Mar 21, 2007
hard core rap does it for me actually
Nairaland General › Re: Show Some Love Nairaland by trendy(f): 3:31pm On Mar 21, 2007
more intresting than u can ever imagine tongue
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by trendy(f): 3:30pm On Mar 21, 2007
take that baby kiss kiss kiss kiss kiss since am here in the room with u , lemme give u direct lol
Nairaland General › Re: Just In by trendy(f): 3:28pm On Mar 21, 2007
seems to me that this needeeg of a guy likes kate
Nairaland General › Re: Just In by trendy(f): 3:23pm On Mar 21, 2007
ferlie na wah o! na two in one u want
one nor gree yet, u don dey chase another
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by trendy(f): 3:22pm On Mar 21, 2007
i know about duozy's Ex , creamish any thing else undecided
Nairaland General › Re: Just In by trendy(f): 3:16pm On Mar 21, 2007
u means say ferlie and cyclone shocked what a fucking match
that is gayrism lol
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by trendy(f): 3:14pm On Mar 21, 2007
where did this one come out from shocked
Nairaland General › Re: Just In by trendy(f): 3:13pm On Mar 21, 2007
which frustration, u don see anything
no be today u begin the toasting
give her like 1-2 years to think about it
and in all that while wait for her, and keep proclaiming your love
Nairaland General › Re: Show Some Love Nairaland by trendy(f): 3:11pm On Mar 21, 2007
well if u want to see me, u can come and meet me in douzy's room embarassed
that is where i am wink u can see he is not talking
cause am keeping him busy
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by trendy(f): 3:09pm On Mar 21, 2007
we are not smacking, am just grinding the dude tongue
Nairaland General › Re: Just In by trendy(f): 3:09pm On Mar 21, 2007
leave am make him mouth dey sharp, dem never sell on market for am, he dey price another one.lol.
Nairaland General › Re: Just In by trendy(f): 2:56pm On Mar 21, 2007
lol, sister kate grin bros this ur rhyme nor easy, i remember the time sound sultan talk am for night of a thousand laffs grin


kate the bros dey beg o! wink
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by trendy(f): 2:53pm On Mar 21, 2007
it is best know to us
Nairaland General › Re: Show Some Love Nairaland by trendy(f): 2:50pm On Mar 21, 2007
creamish am not bald, i think u are blind u can see how pretty my hair looks
Nairaland General › Re: Just In by trendy(f): 2:50pm On Mar 21, 2007
u can have cate, she is single grin
Nairaland General › Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by trendy(f): 2:47pm On Mar 21, 2007
he is not hiding his em lipsrsealed from me lol
Music/Radio › Re: What's Your Favourite Song For Lovemaking? by trendy(f): 2:46pm On Mar 21, 2007
bankole and d venom make una leave me jare embarassed
who said i have a fantasy on doing it with daddy showkey
god forbid shocked
Nairaland General › Re: A Name For My Monkey by trendy(f): 2:30pm On Mar 21, 2007
List of names for a monkey:

- Obasanjo
- Tinubu
- Segun Arinze
- Chamillionaire
- Jay - Z

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 88 pages)