Christianity Etc › Re: Pastor Ade Abraham: Why I Charge My Church Members N310K To Fly Them To Heaven by ubest007(m): 2:24pm On May 05, 2022 |
These people na joke.. |
Celebrities › Re: Uche Ogbodo Shares Loved-Up Photos With Her Younger Baby Daddy by ubest007(m): 9:03am On May 05, 2022 |
I hope say una no go come drag una selves like Nkechi blessing alayilojuti... Well, i love older ladies sha. |
Education › Re: ASUU Strike: What's Next If Demands Are Not Met By May 15? by ubest007(m): 8:49am On May 05, 2022*. Modified: 9:58pm On May 05, 2022 |
This our naija sef don dey turn joke.... Dem dey steal money to contest for the post to steal more.. Na money dem dey use buy money. |
Politics › Re: Adams Oshiomhole Declares For Presidency by ubest007(m): 1:07am On May 05, 2022 |
Make una comot with una fake vows. |
Politics › Re: Adams Oshiomhole Declares For Presidency by ubest007(m): 1:06am On May 05, 2022 |
Na taja teran wan be president.. We don't want SAI BABA PRO MAX. Make una carry una promises and vows go. |
Celebrities › Re: Finally Davido Meets The Richest Man On The Planet Elon Musk �� by ubest007(m): 1:02am On May 05, 2022 |
Wetin be this.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Real Madrid Vs Manchester City UCL (3 - 1) On 4th May 2022 by ubest007(m): 12:59am On May 05, 2022 |
This match gave me so much joy. |
Romance › Re: Where Did You Meet Your Spouse Or Partner? by ubest007(m): 12:48am On May 05, 2022 |
I never meet am o, just hope to meet her soon. |
Politics › Re: Chisom Promise Dike Rejects Wike’s SUV Gift, Asks Governor To Repair Roads by ubest007(m): 11:51pm On Aug 26, 2020 |
|