Forum Games › Re: Flirt Corner by Uloh(f): 10:07am On Aug 24, 2007 |
yahoo yahoo, hozling big time, govt stolen money= all na money |
Forum Games › Re: Make A Wish For The Person Above You by Uloh(f): 10:03am On Aug 24, 2007 |
i wish u cud stalk me  (i'm not scared) |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by Uloh(f): 9:58am On Aug 24, 2007 |
rasulua na small small u go dey do am now. u de toast woman like like my granpapa do my granmama |
Forum Games › Re: Make A Wish For The Person Above You by Uloh(f): 9:54am On Aug 24, 2007 |
@doyin abeg i no graduate frm ur skool oh.lol. it wont be bad havin a hunk as a stalker.  |
Forum Games › Re: Flirt Corner by Uloh(f): 9:48am On Aug 24, 2007 |
its d same thing they do. lag boys=yahoo yahoo, senators=govt. money.  |
Forum Games › Re: Make A Wish For The Person Above You by Uloh(f): 9:38am On Aug 24, 2007 |
nana e bi like say doyin dey stalk u. start to dey watch ur back always. |
Forum Games › Re: Flirt Corner by Uloh(f): 9:35am On Aug 24, 2007 |
na lie jo. dem lagos boys no bi frm deir papa(senetor) we them dey get the money frm. instead of hangin round them why not go straight to the source!!  |
Forum Games › Re: Reply Signatures. by Uloh(f): 9:26am On Aug 24, 2007 |
be ur neighbors keeper |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by Uloh(f): 9:17am On Aug 24, 2007 |
acidrop poor u. rasulua has already eUndressed u.  |
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by Uloh(f): 9:15am On Aug 24, 2007 |
rasulua: D 1 u were in short,given me a cute luvly smile.GOD i c that pic in my head evri time hmmm, oko asewo  |
Forum Games › Re: Make A Wish For The Person Above You by Uloh(f): 9:09am On Aug 24, 2007 |
I really wish doyin and rasula cud just search for me on hi5 using my name(Uloh).  |
Forum Games › Re: Flirt Corner by Uloh(f): 8:51am On Aug 24, 2007 |
rasulua: Bu uloh enter d guy cruize mak e tickle u small,u kn nw,abi u wan play wit senator belle ni.lol u no know say na senator bele swit pass all u small small boys wey dey lagos. their own soft pass una own.  |
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by Uloh(f): 4:52pm On Aug 23, 2007 |
|
Forum Games › Re: Make A Wish For The Person Above You by Uloh(f): 4:50pm On Aug 23, 2007 |
wish u could check my hi5 and grade me |
Forum Games › Re: Flirt Corner by Uloh(f): 4:49pm On Aug 23, 2007 |
|
Forum Games › Re: Yes Or No by Uloh(f): 4:47pm On Aug 23, 2007 |
me? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by Uloh(f): 4:43pm On Aug 23, 2007 |
haba doyin. i tink say we be padi.  na eyebrow i go marry lol. a beg i young oh if mishoo try anything dem go charge am for child abuse |
Forum Games › Re: Yes Or No by Uloh(f): 4:40pm On Aug 23, 2007 |
no. have u ever had a 1 nite stand? |
Forum Games › Re: Flirt Corner by Uloh(f): 4:37pm On Aug 23, 2007 |
mishoo and rasulua una de flirt with each other. dis place no be gay thread.  |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by Uloh(f): 4:34pm On Aug 23, 2007 |
@ mishoo i no say e dey pain u cuz i no say u get bodi eyah. anyway sha ur eyebrow fine  |
Forum Games › Re: Nigerian Names by Uloh(f): 4:31pm On Aug 23, 2007 |
Matawal Akanimo Uloh Uren |
Forum Games › Re: Yes Or No by Uloh(f): 4:30pm On Aug 23, 2007 |
can't c u. Are you a banker? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by Uloh(f): 4:28pm On Aug 23, 2007 |
wish i cud  but he has been taken. mayb i cud marry his substitute  |
Forum Games › Re: Yes Or No by Uloh(f): 4:27pm On Aug 23, 2007 |
no. dont you think i have to get home? |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by Uloh(f): 4:24pm On Aug 23, 2007 |
@doyin dont blush too much, my anti virus is strong.  my dad is sexier dan that.  |
Forum Games › Re: Make A Wish For The Person Above You by Uloh(f): 4:21pm On Aug 23, 2007 |
wish u meet someone special today |
Forum Games › Re: Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment by Uloh(f): 4:19pm On Aug 23, 2007 |
@ doyin u have a nice body.  |
Forum Games › Re: Yes Or No by Uloh(f): 4:17pm On Aug 23, 2007 |
are you free by 6 |
Forum Games › Re: Make A Wish For The Person Above You by Uloh(f): 4:16pm On Aug 23, 2007 |
female. wish you could view my profile  |
Forum Games › Re: Yes Or No by Uloh(f): 4:13pm On Aug 23, 2007 |
yes. Are you free? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by Uloh(f): 4:10pm On Aug 23, 2007 |
don't you know we care? |
Forum Games › Re: Make A Wish For The Person Above You by Uloh(f): 4:06pm On Aug 23, 2007 |
wish you'll never wish against my wish  |