UncleDeborah's Posts
Nairaland Forum › UncleDeborah's Profile › UncleDeborah's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 16 pages)
Is it a coincidence Marhrez a former employee under Srivaddhanaprabha who took over liecester 6 years ago scored in the 6th minute in the first EPL game after the tragic incidence right there in the number one stadium in England. . Who say EPL no dey fix match. Coz I no understand how dem go score for 6 minute and still no fit do over 1.5 ![]() |
This lopetegui abi wetin be him name. U dey go house tonight. ![]() |
Only if CS+Any was still available for bet9ja. ![]() Tell me why I no go chop for this barca match. Coz I knew barca were always gonna win. The question was the scoreline . ![]() |
Boom! 6 figures in the akant.
|
Abeg any sportybet CC in the house make una update this game FK Proprad u19 vs MSK Zilina. If game never dey their match tracker or N/A like this to update am go turn war. Almost 3 hours dem don play this game finish now still dem never see am update. Nonsense bookie. |
Please what's a good alternative to sportybet? I mean a similar bookie with fast payout. Anyone with genuine answer will get a staking power of #200. |
Boom! 2 odds boom. 6 figures in the akant.
|
Boom!! |
. Who say EPL no dey fix match. Coz I no understand how dem go score for 6 minute and still no fit do over 1.5 
