Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,154 members, 7,953,584 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 07:49 PM |
Nairaland Forum / UncleHaba22's Profile / UncleHaba22's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 31 pages)
Sports / Re: "The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup by UncleHaba22: 8:30pm On Jul 06, 2023 |
charlesemeka85: We'll deserved move Made a big mistake joining cremonese That move fit end player career 2 Likes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 7:20pm On Jun 23, 2023 |
andrewbaba44: Was there a time Roberto was a starter at barca Any team wey wan keep Roberto as a backup this time no serious at all Even for Elche Roberto can't be a starter |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 8:54am On Jun 23, 2023 |
I no want Barca to brozovic abeg the guy don finish We need players for a longer term If player no wan come leave am Xavi dey beg player The kind of players xavi dey want na trash Jordi Cruyff been dey answer yes sir to xavi on any player xavi recommend And it seems players Alemany wants is differ from the old men Xavi is recommending Deco x Alemany no send xavi Papa How on Earth will someone swap Kessie collect Brozovic almost 36yo haba na Roberto and Alonso no even supposed to even dey near training ground next season But xavi go gree Pablo will be on the bench Roberto go dey pitch dey stroll xavi no go comot am This Xavi Sha I Neva still dey convinced on am oo Europa Play off he just wake up bench Christiansen and balde to start Alonso |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by UncleHaba22: 10:07pm On Jun 18, 2023 |
andrewbaba44: I got this same feeling |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 10:02am On May 23, 2023 |
WhoDeyHause: Where your own golden boy Abii your club no get youngstars? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by UncleHaba22: 10:49pm On May 17, 2023 |
Bombblacks: Permission to copy sir |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 3:41pm On May 12, 2023 |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by UncleHaba22: 3:32pm On May 12, 2023 |
Ballzproblem2: Naso e b No be every body go blow |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by UncleHaba22: 7:03am On May 11, 2023 |
Ballzproblem2: Naso Dem disturb us tire Zakharyn I been even think say na Chelsea player already sef With that huntchison of a guy I no see break light again |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by UncleHaba22: 10:32am On May 10, 2023 |
So person go watch Fernandes and Debruyne play football You go com say Fernandes is better Abeg I no wan laugh Fernandes wey no fit keep ball for 2secs I no be man u fan oo But some matches wey man u supposed dey hold possession Fernandes join wetin no fit make man u control game Give Fernandes ball na gbosa Like say na score and shoot Dem dey play Fernandes good no doubt but dubryne na him papa 😩 That dubryne dey very underated 1 Like |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by UncleHaba22: 4:06pm On May 06, 2023 |
How is Ederson inferior to Degea sef I don dey think am since Degea no fit start match for city Like inferior Asin inferior oo Abii I no Sabi English again?? That one na Sentiment sha |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 8:00am On May 03, 2023 |
If signing Messi means Alba and Busquet will stay there's no need signing Messi abeg If not next season na still Whooping we go collect for ucl Alba Busquet Roberto No supposed dey Barca again abeg especially Busquet When match be end to end Dem go beat Barca blue black with Busquet |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: R36L Madrid - Most Successful & Greatest Champ15ns of Spain, Europe & W8rld by UncleHaba22: 9:53pm On Apr 22, 2023 |
Bacteria8: How many world cup Knock out goals does ur ewu have?? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: R36L Madrid - Most Successful & Greatest Champ15ns of Spain, Europe & W8rld by UncleHaba22: 7:22pm On Apr 21, 2023 |
Bacteria8: Put Mbappe and Ronaldo world cup golden ball on the table |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: R36L Madrid - Most Successful & Greatest Champ15ns of Spain, Europe & W8rld by UncleHaba22: 7:16am On Apr 21, 2023 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: R36L Madrid - Most Successful & Greatest Champ15ns of Spain, Europe & W8rld by UncleHaba22: 10:33pm On Apr 20, 2023 |
You be Man u fan still be Ronaldo fan En Nesyri no try for you oo |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by UncleHaba22: 9:31pm On Apr 12, 2023 |
The day Felix and Havertz stop being Chelsea players. That day Chelsea problem is 90% solved 1 Like |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by UncleHaba22: 7:19pm On Apr 11, 2023 |
Skimpledawg: Who is tuchel to pep Na hatred sha if not u no fit dey put pep and Tuchel for same sentence bros Wether with this match or not See disrespect abeg |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by UncleHaba22: 7:10pm On Apr 08, 2023 |
Normally Havertz no good But the new problem I have been observing in this Chelsea team is Felix You people think simeone Haram ball is the problem But SS awful LW today na nonsense Dey removed Havertz shifted him to ST same thing Havertz and Felix na the same thing abeg Wingers full team But they have to squeeze Felix in Felix doesn't have a Position They can't bench him because of the loan fee they paid Felix is Chelsea problem in the attack Havertz sef na Problem Havertz thinks he can't be benched What is Havertz's position!? What is Felix's position?? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 5:23am On Apr 08, 2023 |
Make Dem sell Dembele abeg Whisck kind player wey dey always go injury when needed Very useless player The thing just dey vex me E b like those medical staffs na secondary school boys oo If not Pedri from 3weeks to 5weeks now 2months Dembele now 3months This Dembele na so so injury make Dem sell the idiiot abeg 1 Like |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 11:37am On Mar 29, 2023 |
I hear say Curacao even get trophies pass Portugal Shey na true??😊 1 Like |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 3:10pm On Mar 27, 2023 |
Trevor007: See tears every where |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 10:18am On Mar 27, 2023 |
Trevor007: Trevor007: Messi made it 3 Portugal had 0 without broda wasiuu After the coming of broda wasiu after una hyping Na still 0 e go leave am How many world cup KO goals wasiuu get?? Any international tournament MVP?? Has he even made any XI in an international tourney What am I even saying sorry Portugal before Ronaldo had 0 world cup Ronaldo won 1 for them Argentina before Messi had 2 world cup and Messi couldn't win another world cup for them shame 4 Likes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 9:49am On Mar 27, 2023 |
Trevor007:
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 9:48pm On Mar 26, 2023 |
Messi really deal with people As as here quiet If na before now we no go hear word here Dem no fit even pass here |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by UncleHaba22: 8:56pm On Mar 23, 2023 |
😏 3 Likes
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion by UncleHaba22: 8:55pm On Mar 23, 2023 |
😏
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by UncleHaba22: 10:11pm On Mar 02, 2023 |
Playing poorly sha Vinicius dey use anger play ball 🤣🤣 Barca just relax I don't know what is Xavi always telling the players during ht break Just relax |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by UncleHaba22: 9:48pm On Mar 02, 2023 |
Thazard: Na lie |
Politics / Re: Nigeria Presidential Election Results 2023: INEC Official Announcement by UncleHaba22: 5:50pm On Feb 26, 2023 |
What about this news flying about Obj with his own election results |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Official Chelsea Fan Thread: Champions Of Europe 2021 by UncleHaba22: 3:12pm On Feb 17, 2023 |
1 Like |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 31 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36 |