₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,265 members, 8,421,062 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 05:51 PM

Toggle theme

Usherseun's Posts

Nairaland ForumUsherseun's ProfileUsherseun's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)

NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:44am On Oct 25, 2014
ryetty:
HBD to me
happy bday to you, bigger you i pray, oya na for wia e wan happen?
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:42am On Oct 25, 2014
oyeludef gud morning my oga
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:41am On Oct 25, 2014
Horlawoomey:
Yes you get am
wetin ur Ifa wan com chop now?
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:40am On Oct 25, 2014
Heineken:
. Hahahahah. I get sango too
yeeeeeeee, i don surrender oooo
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:20am On Oct 25, 2014
Heineken:
. Woomey you've bin posting people. Nice one...its time for my ifa to post you too. Boss you na Adamawa state straight.
chai see ds guy too o, so u too get Ifa? me sef get Obatala
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:13am On Oct 25, 2014
Horlawoomey:
Chai, Ifa refuse to respond.
i know wetin do ur Ifa, ur Ifa neva chop abi. grin[quote author=Horlawoomey post=27433154]
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 8:06am On Oct 25, 2014
Horlawoomey , una don start ds morning again wt ds ur Ifa, abeg hep me consult ur ifa who are those weh go make dt 1k page
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 7:29am On Oct 25, 2014
Anugod:
Hmmmmm is it morning already? Na now my sleep wan start o
#Vigil on NL tins
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 7:28am On Oct 25, 2014
Anugod:
Hmmmmm is it morning already? Na now my sleep wan start o
#Vigil on NL tins
smiley[quote author=Anugod post=27431749]
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 6:34am On Oct 25, 2014
Horlawoomey:
TRAIN YOUR MIND TO SEE THE GOOD IN EVERYTHING, POSITIVITY IS A CHOICE.
THE HAPPINESS OF YOUR LIFE DEPENDS ON THE QUALITY OF YOUR THOUGHTS...............

Good Morning Prospective Corpers, May we have a funfilled weekend.
amen my broda
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 6:28am On Oct 25, 2014
Anugod:
Usherseunhuh Where you?
Anugod wake up oooooo, it's almost 1k ooooooooo, lol
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 6:26am On Oct 25, 2014
good morning to you all, op we all slept well, even those that didn't sleep cos of 1k page wat i cam say to u is ao was d vigil? com to think of it, why ds page cum slow even after which emeka51 told us a Chinese story, nawa ooo
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 6:22am On Oct 25, 2014
Shigoboy:
Usherman no tell me say you sleep oo??
i no sleep ooo, i just rest eyes ni, morning to you
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 1:09am On Oct 25, 2014
ojoawo:
Confirm....
grin
See how God works oooo... I was jejely waiting for page 1000, na xo God come add a promise of a very personal personal person in the process

Wisdom: Keep waiting on the Lord, if una get backache..., keep sitting on the Lord
ride on pastor we dey hear, lol
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 1:02am On Oct 25, 2014
ojoawo:
chaii.... embarassed

who go come be my own personal person now?
i go arrange one for u, u be ma person
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 1:01am On Oct 25, 2014
make una just dey type anything make ds 1k fit reach kiakia na
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:58am On Oct 25, 2014
make i reserve my 8% battery life,
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:56am On Oct 25, 2014
i know also that pweetyfelicia, fweshblacboi, hawdi, navistar are also wetin for d 1k page to comment, lol
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:54am On Oct 25, 2014
Anugod:
Lol. We dey wait for page 1k na
that's good, my phone is gonna f**k me up mehn
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:53am On Oct 25, 2014
ojoawo:
Its just to direct the flux path of the submerged electromechanical Titanium ions to the extreme apocalypse hypotenuse of your ping-a-browse.

No try understand..... cos me sef na die
okay..., better deal

shey you go help me follow AnuGod talk, na heartfelt message I need pass...

She no gree go offline since, una too dey wait for page 1000?
that one go hard small cos Anugod na my personal person, lol
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:48am On Oct 25, 2014
Anugod:
11 pages to go...
i know u've been observing since, kontinu
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:47am On Oct 25, 2014
chai 10% battery remaining ooooooooo, how i wan cum do am now ooo
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:45am On Oct 25, 2014
ojoawo:
shey make i help you work ur posting to page 1000?
i no want, i wan make u fast forward the page go 1k
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:44am On Oct 25, 2014
ojoawo:
Confirm, follow the following steps carefully... so as to direct the path of the ba3 directly to ur phine
1. Send Recharge Card to 0813....
****hope say Mogenerous don sleep, make e no go steal am call me for back*****
so una wan collect money chai nija guy, oga park well jor, lolz
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:42am On Oct 25, 2014
make ds 1k page reach kiakia jare, person wan sleep na **yawns**
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:36am On Oct 25, 2014
ojoawo:
i still get like 90% batterry sha... On bluetooth make i share

grin
what are friends for
u be beta person jawe, u no resemble some people, i no mention names ooo, bluetooth already on
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:33am On Oct 25, 2014
ojoawo:
*****Nkechi, Musa, Yetunde, Emeka, Haleemat, Oluwaferanmi, Adaobi, Dorobucci and Surulere.... come here ooo... oya today today, all of us go reach dat sambisa camp..... we go falsify all una age.... u must serve ooo**** Wey una mama sef?

that gal wey wan chop hollandia sorry i meant. ....

wetin be her name sef?

oya pack una bags and school bags including una crayons and pencils, Sambisa Straight
u no good o, u suppose call grandma and grandpa to na
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:32am On Oct 25, 2014
Shigoboy:
if you sleep na OYO you dey oo, teamwaitingforpage1000
*whispers in ur ears, i no sleep o, o just wan reserve my battery* phone is almost dead, pls who get power bank ooo?
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:25am On Oct 25, 2014
Shigoboy:
chai, you Bleep up, na 1k mtn you just loose so oo, plz anybody way load the card make him signify by raising up...d person deserve award
make the person raise hand ooooo or else that thing weh Akerry talk say e happen for 1809 go happen again o
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:23am On Oct 25, 2014
Shigoboy:
chai, you Bleep up, na 1k mtn you just loose so oo, plz anybody way load the card make him signify by raising up...d person deserve award
make the person raise hand ooooo or else that thing weh Akerry talk e happen for 1809 go happen again o
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:21am On Oct 25, 2014
abeg oga sodiqyinka help me keep space for that 1k page oooooo, i go comnent when i wake up *yawns*
NYSCRe: NYSC 2014 Batch C House by Usherseun(m): 12:15am On Oct 25, 2014
Horlawoomey:
Chai see corruption of the highest order, you are hereby arrested, anything you say right now will be used against you in the court of law thereby I urge you to remain silent.
i no do anything oooo oga

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)