Uwe77's Posts
Nairaland Forum › Uwe77's Profile › Uwe77's Posts
Congrates Sohigh, 3 no's no be maimai. Pls I want to play ur game tmrw. It's never late to follow ur forecast, gudnite |
@Michael.peter, I want chop ur two sure, pls wat is d 2sure? |
Good Morning guys,wats happening today? No one wants to post bankers make guys enjoy dis weekend, we dey wait seriouslyam. Av a nice |
Na wah guys, no two sure drop today. Please tmrw is another day bcus no venture no success. Waiting for sure games, gudnite and God bless. |
Guys int and fortune bankers? Pls drop make we fires |
Guy int and fortune bankers? Pls drop make we fire |
Wey d 2sure wey drop |
Abeg I need dis evening international and fortune two-sure from my forecast Guru's |
Pls post tomorrow bonanza sure no's |
please i need Super and National bankers for today 05/01/13 |