Veekid's Posts
Nairaland Forum › Veekid's Profile › Veekid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 479 pages)
Ighalo is 30? Fúck! So I old pass ighalo? That man is nothing less than 40 |
Kurupt01:RN7 plus cash? |
Na when dem go launch RN10, this RN7 don taya person |
It's nothing but politics, where's Kanu Nwakwo? Man wey Sabi study game, you know wetin arsene Wenger dey call am? Yobo wey no even qualify to coach a third division team in Nigerian league not to talk of being an assistant coach. Buhari sef
|
This thread Dey fly |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 479 pages)