TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 11:26am On Jul 18, 2019 |
Who wan bet? Them go lose this wager again |
Romance › Re: My Pre Wedding Pictures by veekid(m): 9:43pm On Jul 17, 2019 |
happney65: thats what am saying say these ones no dey fucck themselves..btw,how person go wan marry somebody wey he no go ever fuccck am?Isnt that foolishness and stupidity?
|
Romance › Re: My Pre Wedding Pictures by veekid(m): 9:31pm On Jul 17, 2019 |
happney65: veekid you sure these people don dey fuccck themselves so? dem never fûck bro, forget the rumors you saw on front page |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 10:03pm On Jul 16, 2019 |
Gedoni is soft ..a soft bad boy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 9:39pm On Jul 16, 2019 |
pflourish: someone should pls give us omashola full gist with khaffy both are discussing gedoni but I can't hear them too close, they are kinda whispering |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 9:32pm On Jul 16, 2019 |
garfield1: Omatsola and khafi discussing they were discussing gedoni but I can't hear them too well |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 8:50pm On Jul 16, 2019 |
thatigboman: lagos. But we all know it's a lie how old is seyi abeg |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 8:49pm On Jul 16, 2019 |
Abeg how old is seyi |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 7:29pm On Jul 16, 2019 |
Kayode abeg commot this Esther for my screen nah....arrgghhhh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:33pm On Jul 16, 2019 |
Yale9: go’an vote for Frodd thunder fire frodd... Mike all the way, you know I mean?
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:31pm On Jul 16, 2019 |
jjii: Why is khaffi not sitting close to Gedoni, abi them quarrel she don give am space |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:30pm On Jul 16, 2019 |
Biggie should kill them nah |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:29pm On Jul 16, 2019 |
Page 900, I was here! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:28pm On Jul 16, 2019 |
I wan go watch borokinni, keep the updates coming |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:27pm On Jul 16, 2019 |
Boombaby: Wetin dey cause quarrel abeg? dem no get sense nah |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:27pm On Jul 16, 2019 |
Diane is useful now ooo, wonder why they listening to her |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:26pm On Jul 16, 2019 |
These pple sha no wan get sense ...their brains are full of food |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:24pm On Jul 16, 2019 |
Last born is now useful ooo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:23pm On Jul 16, 2019 |
Diane is making herself visible for once |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:22pm On Jul 16, 2019 |
I dey wait for Thursday jare, they should lose their wager and go hungry, these pple no get snese oooo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:20pm On Jul 16, 2019 |
kenddys: She done pass bisola since na
Besides Alex is doing well too your brain dey pain you? Which bisola are you talking about? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:19pm On Jul 16, 2019 |
Abeg, na for where Biggie pack these dummies from? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:17pm On Jul 16, 2019 |
Omatshola don scatter everything |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:13pm On Jul 16, 2019 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:13pm On Jul 16, 2019 |
These pple will lose their wager again... anybody agree with me? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:12pm On Jul 16, 2019 |
Esther and her mumu accent ...abeg where is she from? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 6:04pm On Jul 16, 2019 |
This pple sha no wan get sense |
Technology Market › Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by veekid(m): 3:55pm On Jul 16, 2019 |
Still available
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by veekid(m): 3:49pm On Jul 16, 2019 |
Mitjyland: i fear for this people once they are up for eviction - they may not survive it:
1. Jackie 2. Thelma 3. GEdoni 4. Jeff (He can survive sha) add the last born Diane |
Phones › Re: The Xiaomi Thread. by veekid(m): 3:48pm On Jul 16, 2019 |
genius43: They are different Modders. BSG is my favourite though but some like Bulkin even though he was banned from official GCam portal for stealing other modders code without permission and acknowledgement I'll go for the bsg too or is there any reasonable difference between the two versions? |
Phones › Re: The Xiaomi Thread. by veekid(m): 1:04pm On Jul 16, 2019 |
|
Technology Market › Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by veekid(m): 10:55am On Jul 16, 2019 |
jick4life: cupboard for sale new price 18k it is a cupboard of 3ft height, 3ft length and 2ft width. hard wood used. call o9063122714 location abeokuta this one belongs to the ancestors... 
|