Education › Re: Medical Students Writing Exams In Bauchi University (Photos) by vellie: 3:49am On Jul 14, 2017 |
ElSherriff: See as them set. If na Delta when the money they come from them go be like Sardine inside the hall for Delsu. Nonsense  |
Romance › Re: 3 Days Straight Erection: Will I Survive? by vellie: 1:22am On Jul 14, 2017 |
 omo see strong wifi....." Yore own no be 4 here oh,
how The download speed na.? |
Education › Re: WAEC Release WASSCE 2017 by vellie: 1:05am On Jul 14, 2017 |
[color=#550000][/color]  My country people Hope say una never start dey piss 4 trouser......"  My country people Hope say una never start dey piss 4 trouser......" |
Phones › Re: 4 Smartphones You Should Buy If You Want To Upgrade by vellie: 12:49am On Jul 14, 2017 |
Rocking ma future phone since from now, dey there.."
|
Phones › Re: 4 Smartphones You Should Buy If You Want To Upgrade by vellie: 12:44am On Jul 14, 2017 |
Come oh wetin dey that yeye apple sev....?
Wea iphone 6 still dey rock 1gb ram? |
Phones › Re: 4 Smartphones You Should Buy If You Want To Upgrade by vellie: 8:04pm On Jul 13, 2017 |
Hehehehe i Hear say Your papa Na president Lols.... No wonder na.... |
Romance › Re: Guy Stares Seriously At A Lady’s Boobs While Dancing (pictures) by vellie: 7:49pm On Jul 13, 2017 |
Omo c warri boi wea never c bress 4 yanki...." hmmmm theris God ohhh |
Phones › Re: My Infinix Note 4 Unboxing: Beautiful Design, But Disappointing Specs? by vellie: 2:21pm On Jul 12, 2017 |
This phone is just the best @ its price...." |