Vilkizzy's Posts
Nairaland Forum › Vilkizzy's Profile › Vilkizzy's Posts
nerodenero:i thought cages were meant for animals and nt humans? wetin wan even carry me enta lion den in d first place? Wen ma name is nt DANIEL! Am ok wif d documentaries i see on ma set.....no b because say ur name na Godspower u go come use snake do neck tie..... |
Thats really strange if u'd ask me. Still cant believe how a lion wud jump into a moving van and devour a whole being and leave d oda badly injured. Those lions ain't lookin skinny and lions dnt kill for fun. Wonder what she was doin in a lions den anyways... #May ur soul rest in PEACE while ur body rest in PIECES and wishin d oda a quick recovery! |
MTN don broke na! Using dis as a medium to get back on track and also a way of bribing dere way into our hearts. Dem tell una say Nigerians no get house? How many of una staff(s) fit boast of a place to call dere own? Sometimes, i wonder if MTN customer care representatives are road side business men/women, always a background noise each time u call 'em. We qo enta una tariff if una go dey bring back our gals for every recharge of 1k5 and above. |
Thats false! How comes those who have sworn oats of celibacy are nt being affected by PROSTATE CANCER? Scientists of our days wif dere lame hypothesis sha ooh!! |
wetin wan even carry me enta lion den in d first place? Wen ma name is nt DANIEL! Am ok wif d documentaries i see on ma set.....no b because say ur name na Godspower u go come use snake do neck tie.....