NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 1:50pm On Sep 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 1:45pm On Sep 21, 2015 |
Seun dis ur dimples no b here ohh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 1:11pm On Sep 21, 2015 |
mobi18: let em guys put dier pinshor naw,so people cn vote..abi na only gurls? I tire oh...... Ona want make we give ona drink ist |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 1:05pm On Sep 21, 2015 |
horladmejy: am a dude ......very handsome dude but no evidence........... Joking.........but I don't have a pics.....my phone no get camera yet  Hhahahhaha abeg put d pix |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 12:56pm On Sep 21, 2015 |
debeejay: Shey na mrs abi na miss endowed.... i don dey follow dis thread tay tay ooo
bt no wori i gat ur back i go campaign 4 u with jst a token amount Hhhahhahahahhahh i no want any campaign ohhhhh...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 12:55pm On Sep 21, 2015 |
Harinholar: ...wey ur own pics naw...?@horladmejy Help me ask am where e pix dey oh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 12:52pm On Sep 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 12:51pm On Sep 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 12:50pm On Sep 21, 2015 |
debeejay: I nominate #wamemzy for wetin dem dey nominate her 4.....ahn ahn wat hapin  Hhhahhahahahhahh u just make me laf ohhh... U no even know wetin dem nominate me for u just follow..... Na wa ohhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 12:43pm On Sep 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 12:42pm On Sep 21, 2015 |
wamenzy: Hhhahhahahahhahh ok oh Goal Goal Goal |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 12:41pm On Sep 21, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 12:31pm On Sep 21, 2015 |
Gazaliah: I nominate
1. Miss Endowed:Wamemzy 2. Mr Macho:AYIMA 3. Most Troublesome: DossylvANUS 4. B15 Ambassador: Babatawa,2el
Cc: flex12, whizqueen Hmmmm no b onli miss Endowed ohhh... Abeg make ona leave me ohhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 12:28pm On Sep 21, 2015 |
elmisti: See y life...thief, oh sorry chief. Imam....so u sabi Ms Endowed abi,,,,,,,oniranu smbry....common work ethics u no observe.....so u don size wamemzy variables wella. Abi.....I cross nine fingers for U, point. The remaining @ u.....impeachment is always. Smelling on ya head Hmmmmmmmm no b small miss endowed ohhhhhh.... Abeg make ona leave me ohhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 6:15am On Sep 21, 2015 |
Good morning all..... Do have a lovely week |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 10:28pm On Sep 20, 2015 |
Wetin dey happen,,.. Abeg mak ona give me one rum inside dis mansion ohhhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 5:01pm On Sep 20, 2015 |
Aare2050: bring something for us o while coming back
but were you not online yesterday
Hhhahahhahahahah tnks... Am back... Wey my space for d mansion
Allsmyles where you dey? come and see beauty don't seat in the front when you get to church o your beauty and prettiness can confuse pastor; D |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 7:08am On Sep 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 7:01am On Sep 20, 2015 |
Aare2050: lols, dear ma, you and other Christian tenants must go to church while you allow the Muslim tenants takes charge of the mansion till una return. remember to pray for them too. happy sunday Hope ona no go claim am b4 we cum back oh.... Lol  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 6:52am On Sep 20, 2015 |
Happy sunday......... Plz u all shud leave dis masion and go to church ohh.... See ya wen i get back |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 7:38pm On Sep 19, 2015 |
 mistabiola: ***ahlov pretty girls*** ***ahlov you d way u r***
  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 7:37pm On Sep 19, 2015 |
[quote author=whodohgeepee post=38178666]rightly said!  [/quote ;  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 7:35pm On Sep 19, 2015 |
elmisti: #lowers my gaze#......u ar preetyful Tnks dear |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 7:35pm On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 7:30pm On Sep 19, 2015 |
wamenzy: Pix uploaded... Hope say ona no go laf as i wor wor.... Lol Goal Goal I don score goal ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 7:29pm On Sep 19, 2015 |
Pix uploaded... Hope say ona no go laf as i wor wor.... Lol |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 6:52am On Sep 19, 2015 |
wailing: #enugu loading 
Who go give me white short  Dis ur canvas no b here ohhh... Abi na shoe |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 8:04am On Sep 18, 2015 |
iamauxin: you registered Sept 9 2015 and you've been observing for months...hmmm Hhhahhahahahhahh u wicked ohh... I saw it too.... But must u say everything u see |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 2:05pm On Sep 17, 2015 |
danpaul1: Well it would save me the stress of carrying heavy load U have d moni na...to waste.... Cuz e go even pass x2 sef.. Me am even looking for moni ohhh so i dey spend wisely |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 6:36pm On Sep 16, 2015 |
DonPsymon: Whatsup? I kinda bought my things today sha  Me d ones i bought was 500h each and e dey pain me wella tot i wud see cheaper ones but d ones i saw was not white na dat type dem dey call #it was white# |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 7:05am On Sep 15, 2015 |
owhizkid: State of Origin: Anambra State Schooled: Anambra State of Residence: Lagos Desired States: Akwa Ibom, Lagos or Abuja So y are u scared dat dey will post u to d north,.......... Wen dey talked abt states visited wat did u write |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by wamenzy(f): 6:49am On Sep 15, 2015 |
owhizkid: Hello guys! Good morning, I couldn't sleep today because I was. Troubled. I've registered for Service, but I'm scared about being posted to the North. There is a Colleague of mine whose brother said I should pay him 10k to RUNZ the posting to my desired state. Its not that I don't have 10k to give to him, just that I don't want to be fooled & my money be obtained by trickery. I don't TRUST HIM & I don't DOUBT HIM either. I don't even know how this years NYSC is going to be. If it will be easy RUNSING or NOT especially with this Anti-Corruption campaign Pls Advice me No harm in trying.... If u feel u can risk 10k den go ahead but find out if he reli has someone dere..wat state did u choose |