Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,128 members, 7,860,057 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 02:31 AM |
Nairaland Forum / Warmaterial's Profile / Warmaterial's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 24 pages)
Politics / Re: Bawa: Court Sets Aside Conviction Of EFCC Boss For Contempt by Warmaterial(m): 8:13pm On Nov 10, 2022 |
post=118284431:you quote people when people quote you u turn admin overnight and banned them... I don't no whether u think say nairaland dey share money, oga ban or no ban i no send but las las everybody here no say u no dey reason well |
Family / Re: How Should I Punish My Brother For Doing This? by Warmaterial(m): 12:53pm On Nov 10, 2022 |
Let him learn handwork it pays. Ask him to choose between being an electrician or a plumber and fix him in one it pays. |
Travel / Re: Once You Travel Abroad, You Are Automatically Owing People Money. by Warmaterial(m): 1:48pm On Nov 09, 2022 |
Op no be today E start o Dem go think say u don hammer overnight If u ignore them or don't reply them omo dem go say u don dey form They don't know what you're going through and they don't care to know, they only care about what you can give them. The annoying side is if you're talking about A they will be talking about B But me I no send I do my things if u wan vex u vex wela. |
Science/Technology / Re: Tiny Crab Nearly Drowns Large Bald Eagle In Impressive Fight (Video) by Warmaterial(m): 6:33pm On Nov 08, 2022 |
I like the fighting spirit, very offensive. |
Travel / Re: Police Is Your Friend - Share Your Experience Around The Globe. by Warmaterial(m): 5:49pm On Oct 31, 2022 |
I hate 9ja police with a passion! Nonsense police. 1 Like |
Politics / Re: Fitch Predicts That Bola Tinubu Will Win 2023 Presidential Election by Warmaterial(m): 10:49pm On Oct 28, 2022 |
Well my own prediction is... not that am supporting any of the candidate because black man don't no how to rule themselves, but is sure that atiku will win. |
Celebrities / Re: Portable Sings & Mocks Apostle Suleman Over Bulletproof Car (Video) by Warmaterial(m): 9:16pm On Oct 28, 2022 |
Katakata no dey finish... Even if u like travel go New Zealand katakata go find u come. |
Phones / Re: I’m Addicted To My Phone. How Can I Reduce It? by Warmaterial(m): 9:07pm On Oct 28, 2022 |
Madam u no press phone reach me o... From system to my phone to no weda maga don fall or to throw format... I swear u be learner, dtin be say maybe ur not making money out of ur own pressing, daz y u dey worry. 3 Likes |
Travel / Re: What Skill Should I Learn Before Traveling Abroad by Warmaterial(m): 1:24pm On Oct 28, 2022 |
Plumbing is the best, is in demand more than others. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Red Bull Salzburg Vs Chelsea UCL (1 - 2) On 25th October 2022 by Warmaterial(m): 3:33pm On Oct 25, 2022 |
Draw half time |
Romance / Re: My Experience As An Atheist In The Dating World. by Warmaterial(m): 4:31pm On Oct 24, 2022 |
Exactly what I experienced in 9ja, if you open up to them and tell them who you are, that's going to be a problem, they'll start seeing you as a devil, but I don't care, I'm an atheist and I'll die as one... |
Travel / Re: My experience in Bahrain by Warmaterial(m): 1:21am On Oct 18, 2022 |
Op, what about plumbing job over there?... |
Travel / Re: AMA: Ask Me Anything About The Gambia by Warmaterial(m): 1:06am On Oct 18, 2022 |
Op is the place developed? If yes, like which state in 9ja can you compare the development with... |
Celebrities / Re: Halima Abubakar Quits Acting Over Illness - Management by Warmaterial(m): 12:20am On Oct 18, 2022 |
occfx:indomie generation |
Crime / Re: Lady Narrates How They Were Tricked/Robbed During A 40k "Runs" Trip To Uyo (Vid) by Warmaterial(m): 12:08am On Oct 15, 2022 |
Ashawo Toto no dey rest until she die! 2 Likes |
Travel / Re: Visa Requirements For Nigerians Wishing To Travel by Warmaterial(m): 3:04pm On Oct 14, 2022 |
No better country in the visa free, poor poor fourth world countries... |
Travel / Re: Honeymoon In Seychelles, Africas Most Beautiful Island! (video) by Warmaterial(m): 2:39pm On Oct 14, 2022 |
I remember praslin that year... Alaye enjoy yourself to the fullest na wetin fit life be that... |
Travel / Re: My Life As A 29-Year-Old Nigerian In Accra, Ghana by Warmaterial(m): 12:30pm On Oct 14, 2022 |
Anybody wey wan Japan should look far, no enter any African country for ur own gud oo, in Africa only south Africa is better than 9ja... |
Celebrities / Re: Adekunle Gold Shows Off Customized Rings Of Wife, Daughter’s Sculpted Faces. by Warmaterial(m): 2:12pm On Oct 13, 2022 |
Who don blow don blow... Make I blo too kwanu, abi no be the same time dis guys fly enter me too enter, I no come late nah... 4 Likes 2 Shares |
Crime / Re: Nigerian Man Arrested In Cambodia For Defrauding A Woman Of $5,000 On Facebook by Warmaterial(m): 1:37pm On Oct 13, 2022 |
Every Nigerian na ole, na pesin wey dem never catch dey form saint... All nairalanders na thief even the owner na ole jos say dey never catch them... U don't need to blame fraudsters always rather u should also blame the greedy client wey wan cash out wia e no work. |
Romance / Re: As A Young Lady, Would You Rather Build With A Man Or Marry An Already Made Man? by Warmaterial(m): 1:26pm On Oct 13, 2022 |
Who 9ja girl epp... Op like u never chi chomtin... |
Foreign Affairs / Re: President Putin Gives His Coat To UAE President To Keep Warm (Photos, Video) by Warmaterial(m): 6:39pm On Oct 12, 2022 |
Who no like Putin... All of us like him... 4 Likes 2 Shares |
Religion / Re: Before And After Photos Of 'Mad' Man Who Regained Sanity In Kwara by Warmaterial(m): 11:46am On Oct 11, 2022 |
If them provoke am nah, na beta bite e go give them, if u don mad u don mad because no matter everything e go still dey talk small small to himself... |
Sports / Re: TIKTOK Star Khaby Lame Selected As Ambassador For The 2022 Qatar World Cup by Warmaterial(m): 10:37am On Oct 10, 2022 |
Omo dis guy don cash out big time... |
Crime / Re: Gang Who Track People At Abuja Airport Almost Kidnapped My Friend - Twitter User by Warmaterial(m): 9:37am On Oct 10, 2022 |
Nawao, but I prefer Abuja over other States in 9ja, u can connect everywhere as easy as ABCD... No much tout, everybody dey respect each other wela than other States... If am to live in Nigeria again Abuja or nowhere! 5 Likes 1 Share |
Science/Technology / Re: Woman's Microchip Implant In Her Hand Goes Viral ( Pics) by Warmaterial(m): 12:03am On Oct 10, 2022 |
Righteousness2:always reasoning like a kid, the religion the white man brought and the technologies the same white man brought you foolishly bought both of them, because of your little brain you failed to understand that the same people who invented that phone and network you're using to type nonsense is the same people that invented this chip... That was how your foolish Daddy in the lord brainwashed his members not to buy/watch anything like TV las las wetin happen... Please try to get some sense, you're an adult... Who even damage your brain with all these trash about how some supernatural God can guide you, answers you when you call, fight for you, give you money blablabla... Guy try get some sense, to shock you nothing like God, if you like pray from now till next year nothing will happen, person wey go get money go get money and person wey go die must die ur prayers can't change anything... So no this and no peace. 1 Like |
Travel / Re: Countries you can Travel to Without A Degree Qualification. by Warmaterial(m): 2:07pm On Oct 09, 2022 |
Guy I will never advice anybody to go any African countries except south Africa... Nigeria is better than dem all, the only country better than Nigeria in Africa is South Africa. Guy I don waka, I dey tell u based on experience... No go do hurry hurry enter nonsense country u go regret am... If u never do mistake in travelling u no go appreciate 9ja... So my best advice now is this: relax and save more if na Europe or America where u no go regret is better there than Africa. Guy to make money in Africa no easy unless u carry plenty money enter there or you're into fraud or drugs,, if not how u go huzzle, na first-class hunger go demolish u because poverty full everywhere there ... 1 Like |
Religion / Re: Prophetess Rose Kelvin Feeds The Less Privileged (Video) by Warmaterial(m): 11:03am On Oct 09, 2022 |
No be this one heavy security dey guide for huz for Prince/Princess estate... Nonsense prophetess, even do some maintenance dat year for the huz dey no pay me... Abj dat year!!!! |
Health / Re: Meningitis: NCDC Issues Warning To Nigerians About Kissing by Warmaterial(m): 10:54am On Oct 09, 2022 |
Na northern (Hausa) disease be that. |
Travel / Re: Ghana Is A No! No!! by Warmaterial(m): 2:09am On Oct 09, 2022 |
Na person wey never chi chomtin... As the Op dey try pass a very gud msg to u guys, but some of una take am as a debate even dey change am foram... OK, oga/madam travel ghana and see...u never chi chomtin... Until then I close my mouth... 4 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 24 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |