Wolfenstein's Posts
Nairaland Forum › Wolfenstein's Profile › Wolfenstein's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 240 241 242 243 244 245 246 247 248 (of 256 pages)
darnley16:No comment |
[b][/b] MATCH FIXIN OOOOoooooooo WETIN WE PLAY TO DESERVE 2-0 win Its really glaring to d eyes |
Goallllllllllll Congo 1-1 Nigeria Oh it was only a dream.....nonsense Let me go back to sleep jor |
After readin all ur comments I thank God am nt watchin d match, cos I can imagine wat I will b saying by now*oloshi* *una don craze* *c as u big 4 notin-Emenike* *musa just b like person wey wan dey always run comot from pitch* *Mikel needs to go bk nd retrace his life as a ball boy nd not a midfielder* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 240 241 242 243 244 245 246 247 248 (of 256 pages)