European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (2 - 2) On 17th October 2020 by Wordson(m): 2:03pm On Oct 17, 2020 |
Na so... D ball u don't believe he will score is what he does score... Good ball... 1-2.. sallah.. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (2 - 2) On 17th October 2020 by Wordson(m): 1:29pm On Oct 17, 2020 |
Half time... I pray we seal dis game in d second half.. Sallah must be more clinical rather dan passing to d keeper and laughing..  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (2 - 2) On 17th October 2020 by Wordson(m): 12:52pm On Oct 17, 2020 |
Omo.. dey don equalize o Adrain don start o
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (2 - 2) On 17th October 2020 by Wordson(m): 12:48pm On Oct 17, 2020 |
EbukaHades10: Van Dijk ooooo.
Gomez, no let dem use u catch cruise o I just hope d injury isn't intense... |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (2 - 2) On 17th October 2020 by Wordson(m): 12:45pm On Oct 17, 2020 |
Mysticwebb: Good. Liverpool keep it up, no allow Satan use una cut my ticket wey don go far.
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (2 - 2) On 17th October 2020 by Wordson(m): 12:37pm On Oct 17, 2020 |
Nice one.. 0-1 .. good .Mane.. we need all d gaols we can get |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (2 - 2) On 17th October 2020 by Wordson(m): 12:31pm On Oct 17, 2020 |
Gbest90: Lol. Would have preferred Keleher.
Nice to see Gomez on the bench... make him get sense small. yeah... It's true. Matip is even back sef..I pray we win dis one |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (2 - 2) On 17th October 2020 by Wordson(m): 12:29pm On Oct 17, 2020 |
crazygod: Allison is injured na  I know.. was thinking he shld av bn fit by now... Dat Adraine guy na basket.. but I pray he performs well today |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (2 - 2) On 17th October 2020 by Wordson(m): 12:20pm On Oct 17, 2020 |
Squard complete including our new signing Alcantara, But na Adrain dey for post o... 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Everton Vs Liverpool (2 - 2) On 17th October 2020 by Wordson(m): 12:17pm On Oct 17, 2020 |
Hmmm... We are here and I hope d squard is rejuvenated and ready... I pray and hope we win.. YNWA
|
Properties › A Plot Of Land For Sale In Akoka Yaba Lagos by Wordson(op): 9:33pm On Oct 16, 2020 |
A plot of land with some shanty structures is still up for sale at Council Obule Akoka Lagos. Price: N17million. Very direct. No agency fee. Below is d survey plan
Contact: 08150292582, 08085826205
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Liverpool (7 - 2) On 4th October 2020 by Wordson(m): 8:55pm On Oct 04, 2020 |
Ah! 7-2... I no dey watch again... I am out... Make Aston villa use dir goal difference do 6points for table..
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Liverpool (7 - 2) On 4th October 2020 by Wordson(m): 8:51pm On Oct 04, 2020 |
Angelfrost: Liverpool, better park the bus o... I know it will be shameful and pathetic, but it will save you further embarrassment.  lol..hahahaha... We Don collect 4-0 which bus again we won park at 11th hour
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Liverpool (7 - 2) On 4th October 2020 by Wordson(m): 8:47pm On Oct 04, 2020 |
zabuur: STOP THIS MATCH
I REPEAT STOP THIS MATCH
ITS AN ORDER lol.. Omo, see Savary o
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Liverpool (7 - 2) On 4th October 2020 by Wordson(m): 8:44pm On Oct 04, 2020 |
Chai! I don't even know what to type again....
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Liverpool (7 - 2) On 4th October 2020 by Wordson(m): 8:40pm On Oct 04, 2020 |
Wetin dey really happen sef? As we dey try make we score and level up d score, na so dem dey reply us with more goals...
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Liverpool (7 - 2) On 4th October 2020 by Wordson(m): 8:00pm On Oct 04, 2020 |
Ah! Dey won kill us 4-1.. which Kain basket we put for post na?
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Liverpool (7 - 2) On 4th October 2020 by Wordson(m): 7:45pm On Oct 04, 2020 |
Haters have started coming to dis thread to troll us o... But God no go shame us |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Liverpool (7 - 2) On 4th October 2020 by Wordson(m): 7:44pm On Oct 04, 2020 |
Organicist95: it won't work today 
If liverpool win I will deactivate my account  issoright.. point noted.. let's see how it goes |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Liverpool (7 - 2) On 4th October 2020 by Wordson(m): 7:42pm On Oct 04, 2020 |
Hey God, help us o.. 2-0
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Liverpool (7 - 2) On 4th October 2020 by Wordson(m): 7:22pm On Oct 04, 2020 |
Chai! Aston villa don score o  But God don answer prayer.. we go win las las |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Liverpool (7 - 2) On 4th October 2020 by Wordson(m): 7:14pm On Oct 04, 2020 |
Gbest90: Adrian is not so bad?
Re-watch that 2nd leg against Athletico Madrid I dare say he was d one dat cost us dat match... We had actually rounded off ATM leading by 2-0 before Adrian started his sloppy shabby passes and performance |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Aston Villa Vs Liverpool (7 - 2) On 4th October 2020 by Wordson(m): 7:03pm On Oct 04, 2020 |
Omo na prayer we need for dis game o because of d following reasons: (1) Mane no dey (2)na Adrian dey post (3) Alcantara no even dey bench (4)Aston villa never lose any EPL match dis season...
May God help us o
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (1 - 6) On 4th October 2020 by Wordson(m): 6:10pm On Oct 04, 2020 |
Chai! 1-6... Wetin happen na? Tottenham pls show mercy..
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (1 - 6) On 4th October 2020 by Wordson(m): 5:45pm On Oct 04, 2020*. Modified: 6:02pm On Oct 04, 2020 |
Chai! 1-5... But wait o, no be old trafford dis beating dey happen?
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (1 - 6) On 4th October 2020 by Wordson(m): 5:40pm On Oct 04, 2020 |
EbukaHades10: I'm too concerned about my boys to banter United now but Gbest90, Wordson and co can do the needful me sef get concern for our game dis evening o bro.. i just dey pity Man U bcoz water don pass garri |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (1 - 6) On 4th October 2020 by Wordson(m): 5:13pm On Oct 04, 2020 |
Dey don bury man U o... 1-4
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (1 - 6) On 4th October 2020 by Wordson(m): 5:07pm On Oct 04, 2020 |
Red card on martial just gave away dis game beyond Man I'd grasp... 1-3..  Interesting game I tell u |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (1 - 6) On 4th October 2020 by Wordson(m): 5:01pm On Oct 04, 2020 |
3 goals already within 30mins!! Dis game is going to be very interesting..  Man U is chopping beans presently 
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Vs Tottenham Hotspur (1 - 6) On 4th October 2020 by Wordson(m): 4:14pm On Oct 04, 2020 |
Dis is game to see, let's see who will rule and who will serve in dis game.
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Sheffield United (2 - 1) On 4th October 2020 by Wordson(m): 3:51pm On Oct 04, 2020 |
Niceee one Arsenal.. good job
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal Vs Sheffield United (2 - 1) On 4th October 2020 by Wordson(m): 2:30pm On Oct 04, 2020 |
Leicester just chop 3-0 for house dis afternoon, no thanks to West Ham, Let's see what gunners will do at home here...
|