Yongbabe's Posts
Nairaland Forum › Yongbabe's Profile › Yongbabe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 120 pages)
I dnt hav 2 prove nada 2 nobody. |
eshin lomo weytyn b dis one? translate na |
is it safe 2 look at da profile? |
of course we b one na |
c as i just do magic 4 dis thing n voila i am in hehhe |
hahaha Lysaa u c nella neva signs out of nland, n whn i come on i almost neva check who is on b4 postyn. i am tryn 2 sign bac into Yim bt dis stupid thing isnt letting me, |
Lmao @ past posts hello pps Lysaa ha far na? we styll dey drink? now where is ma baby boy? |
i dnt sell ma hugs ,bt em sha u can gimme ur soul sha i dey go sleep, will continue ma vexyn tommorow |
just as it waz written " one day babez will tear down dis country" ![]() |
hug weytyn? lemme o, na by force? |
ahh ok den u go follow ppl wey d president go pursue commot ![]() |
lemme jor i don vex |
y u dey vex? i tell u sqay no b me chop d suya. na rat |
@ Ibk dnt worry na i will keep suya 4 u, idon already keep am sef. *looks 4 it* Who ate dis suya? who ate it?? i swear say no b me, i bn dey c one rat here one tym lyk dat, true true o. As 4 wondyn somborry, carry opslang me n lys r 2 precious ![]() |
ur madness don start ![]() dey go jor |
@Lysaa Yara weytyn? make ma hussie nor catch u o. na onlyim b da suga in ma tea o. How can i 4 get u ? lai lai,,,, Angela i will alwaz rememba u, untill i kpye. U know afta living in anoda mans land 4 sm tym, u start 32 crave 4 ur own. Besides 9ja na ma fave place lovings it. @ Ibk na who dey vex u? |
u c winch? |
na me n u na, we we one cannot stay without da oda, na so God bn make us abi u don 4get?Kai i bet say na u carry biro write ma name 4 dat dicco, me i b betta person o. U nor c where God write am for ma forehead "good girl" ![]() No b only alahaji i hook up with, na yaradua imsef lol |
2day had 2 keep dem kids entertained else dey wouldnt keep tryn 2 run out. kai nigerian children na wa wldy watch a gd nollywood movie? kai if i catch emeka ikje i go kill am, so damn anoying steve get online |
i didnt say? kai srry o, i nefa meant 2 hide smth lyk dis frm us. we go tear 9ja down so te d president go pursue us with cutlass comot ![]() ok srry me i b gd girl how u, u dey sha? |
I dey d capital, Abuja. N i might stay 4eva or just a few yrs still hav 2 make up ma mind. |
@ Romade whts all this? just whn i was rejoicing that roki has left us alone, u come along. Anywaz you to go tire, go meet ur man jor, let me n my own alone. @ Lysaa of course na, just that d oda half don come join 2 make us complete ![]() @Chibaby ya i am, gt here on da 30th, in a hotel . mehn Nigeria don change, loves da suya.bt emm d weather na wa o. bt anywaz i like it |
@ Okanran Amor 10k God u answerd, waz beginin 2 worry. missd ya so darn much,,,,,,, Nice 2 know u is a proud nigerian 2 loves that loves da way u handle da flockyn ladies amor,lovyn u more n more. Just hope dis haterz leave us alone, bt sha na em go tire. far as i am concerned, dnt need anyone else, gat all i need aight here in ur arms. |
,
