Yourheadache's Posts
Nairaland Forum › Yourheadache's Profile › Yourheadache's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 29 pages)
fitzmayowa:Him friends dey tell am "You see" |
tioluwalasee:Like Ocee of all people, he don Bleep up this night big time. And because he engaged them his brother did, but his brother didn't take it so serious the way he did. |
Estellie:I swear🤣🤣 I just dey reason, ha so na this mad woman Topher for carry 🤣🤣 |
tioluwalasee:That's why I said he wasn't even called to that conversation, last I saw him, he was upstairs checking on Onyeka. He for no join that conversation at all, cause it was among themselves, he went and fell into the trap now he don carry pole want beat person. Na why e good to dey mind business |
Ocee you said you're bored, you wey be the biggest borite lol, small poking wey them poke you this night you carry pole want beat person. Meaning say all this love and light una dey do for this house na fake |
Them don tell Wanni say Shaun say she dey smell like piss🤣 |
Biggy which kind nonsense be this na🤣🤣 |
Dami na agbero Sha lol, she pushed Wanni about 3 times Wanni no talk, she report to big brother |
tioluwalasee:In the first place they were having their own discussion, why him go enter there. It was banter at first but he kept engaging them, until he got very angry. Okay you get upset and you're angry, is your first reaction to pick up that pole to hit someone? |
Uwosom:The 3 gang were talking about the dynamics that got Dami kicked out, Dami was very pissed and hurt that the whole house planned to kick her out, I don't know when Ocee went to join them, from there na e him start |
Big brother should enter and flog all these housemates involved this night |
tioluwalasee:You get so angry to the point of carrying pool stick to whip someone? |
Ozee is frozen in a very funny position, which kind smile be that. |
It has gotten physical, Ocee wanted to beat Ruth with pole now now Big brother had to say freeze about 3 times |
Oya oya the conversation don turn to wetin me sef no understand |
Why Wanni dey laugh that kind fake laugh, she no go chop her food Kellyrae just dey look them like "see as this people want take spoil my birthday" |
Be like Rhuthee don spoil something oh Them send am that one? |
Lol, make them no beat person oh I like the way Chinwe is just chilling and laughing, Rhuthee and Dami just dey shout |
Estellie:Wanni said she's embarrassed on their behalf lol. Them come her front she chop her food in silence |
Ahhh Rhuthee don go Nelly front dey say she dey talk to Nelly, if them born her well make she talk, Nelly laugh 🤣 Omo at this point mission unsuccessful, Ozee and Ocee should go and eat their food |
Be like say that time wey biggy call Chinwe to diary room e been tell her something Poor big brother, you overestimated these your housemates, they will not give you what you want. See as them dey chop like say people no dey insult them😂😂 |
So nobody go talk😂 |
Make person talk na, I want see how this thing go play out 😂😂 |
How long can they ignore for? 🤔 |
Estellie:Them no fit, bunch of cowards but at the same time it's kind of interesting how she's just shouting everywhere and nobody except Ocee is engaging her, con be like say she no dey exist |
It's like the 3 coven sister's are going tonight after eviction, because this drama is not dramaing. |
This Nelly face dey change like chameleon, today she fine, tomorrow she no fine, haaa |
Rhuthee is really praying for Wanni to engage her, she just can't wait, and the Wanni I'm seeing will not |
Chinwe is tired mehn lol Rhuthee using the opportunity to throw shade at Wanni. This conversation no con get head and tail again Ocee trying to say that it was Dami's fate to go home, she disagrees and is shouting everywhere, It seems like she's playing and serious at the same time |
So Dami is feeling some type of way that all the housemates kicked her out, it started as a "conversation" now na full blown argument, I don't even know when Ocee got involved with this nonsense talk |
3 witches arguing, pointless argument. Dami if they didn't vote you out, they would've voted another person out. It was just unfortunate that you were the one,it's not that deep, blame your fans wey no fit keep you from bottom four. |
These housemates are not feeling this DJ, anytime he transitions to another song their faces change, and I can see them mumbling |