Yurme's Posts
Nairaland Forum › Yurme's Profile › Yurme's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 (of 36 pages)
Lol my childhood was a lil similar sha buh girls nah toast me like em dey toast lekins ooo ![]() |
Lmao u better cm nd update oo Lmao u better cm nd update oo |
Lol I av bin follown dis post buh dis duh 1st tym I'm goan comment kip it up bro |
tdayof: yea! v u ?no I avnt aw do I gt ma info across tew u |
EsanEmmanuel: I sent dem e-mail... This is d response.... WAECSupport - 25 mins ago Dear Sir/Ma, We are currently working on rectifying this anomaly before the end of today. Inconveniences regretted. Thank you Customer Support Team Fleet Technologies Limited Plot 1187, Abimbola Awoniyi Close Off Kasumu Ekemode Street Off Saka Tinubu, Victoria Island, Lagos. Phone: +234 (1) 2700516, 2710670 Fax: +234 (1) 2700515 Website: www.fleettechltd.com Fleet Technologies.... solving real life problems using technology@least now I knw dah its not seized |
tdayof: post yr registration no n scratch card will check 4 yhuseriously bro u wuld help me? |
EsanEmmanuel: hw fae u don check amd tin nor gree opn ooo I dn do d sms waheva so wen eva ma rsult comot mk em text am 4me |
tochilastborn: Make una Help me thank God o...I HAVE JUMP AND PASS.thnk God 4u ooo ma own isn't stil available |
EsanEmmanuel: same thing for my kid brome ayam tired oooo ahan |
mine z sayn result not available |
choie I taya 4 waec o mk em do post dis tin na |

Lmao u better cm nd update oo
mine z sayn result not available
choie I taya 4 waec o mk em do post dis tin na