Zhark007's Posts
Nairaland Forum › Zhark007's Profile › Zhark007's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
Who send you go buy mac, wen you fit dey buy software? Ntoooor |
You dey mind the mutula, such a joker wey him be with dis yeye scrap wey e dey market......a don tell am say nah him uncle pikin go later use that thing pack sand las las Olachase: chrisactiv:this thing still dey your hand? Just dey play, dey play o dey play |
M2 MacBook or lenovo think pad x1 fold or ASUS ZenBook Pro Duo UX581 or hp elite dragon fly g3 or samsung galaxy book pro or dell xps 13 2023 or even all of the above nah shikini money ![]() |
Bro how far, this 35k wey you put too much baba, the only the screen alone is 105k, I can provide you with various sellers contact to confirm, and workmanship is not yet involved o plus the 35k wey you insist on selling it, that's roughly 150k because even the battery might need change, havent stayed idle for so long with, meanwhile this same phone sells for 130k both here on nairaland and even computer village, clean London used, not this your Nigerian used. So you need to rethink this your price except say the phone panel will stop working because of idleness. |
@chrisactive who do you like this? This country really hard on your life o, so tay u just dey yarn anyhow give anybody ontop this ironcondemn wey you aboki no go pay u pass 350 naira....dey play nah......shey you tok say u dey cashout, oponu [quote][/quote] |
This guy, Chrisactiv mumu die....... u wan sell this trash fir that much, laptop wey suppose turn donor board for free for engineer shop, and you still det insult every customer, nah muntula you be ode oshi ![]() |
chrisactiv: as e dey sweet me e dey pain am.......... ![]() |
Dem dey tell you now you dey do akor, na until wen this scrap enter demmurage abi? your eye go clear....Tinubu pple |
200k bro? |
How much last? |
his contact |
Hello guys does any one have idea on how to send money to ghana |
Hello guys does any one have idea on how to send money to ghana |
Hello guys does any one have idea on how to send money to ghana |
Bro how much last |
Qhalifah:how much you wan sell the sa plus crack screen, send pics make we talk? /23408132202598 |
Your location bro |
Beastly ![]() |
Can it fly for 100k bro? #SERIOUSBUYER |
And can a different left ear be paired to work with another right ear? |
How much are you selling it bro? |
Wetin you want take am do, you wan dey rob people abi nah obtain business dey hungry you this new year ![]() ![]() |
This product now 8s officially 5k brand new from mtn. At any 9f their office and outlets.... I don't know why people on nairaland just like to take unnecessary advantage of others..... for what? Over used product when even the new one sells cheaper |
How much bro |
How much last |
Phenomena1:seriously no joke |
This guy nah thief o........2019 phone wey you don even mess am up like this for 55k, nah only mumu go buy this phone from even for 20k ontop say screen bad......khai guy you be thief......this particular phone dey for ikeja uk used for 30k clean one tested ok.....nah I'm u wan come dey sell rubbish for here...... |
N.B.......Recuva is not a free software o....... infact i don't think there's any free third party file recovery software on pc most 9f them are based on subscription stella recuva and all of that |
How far e still dey? |
Hmmmm......dedicated graphics laptop....I smell phony deal here |
adexbusta:how much the 15.6 inches |

