|
|
|
Fashion › Re: What Are You Putting On Right Now? by ZuluNation(m): 4:35am On Oct 13, 2006 |
For asia, I don forget the country name sef |
Fashion › Re: What Are You Putting On Right Now? by ZuluNation(m): 4:34am On Oct 13, 2006 |
haywhy: Zulu if u see that 4 real life wey the thing never die. Una fit wait? It's scary, ugly every bad thing, Hey she was as ugle as my ex in high school |
Fashion › Re: What Are You Putting On Right Now? by ZuluNation(m): 4:33am On Oct 13, 2006 |
lauryn: Where Tsunami strike again, se na india abi US?, I don forget abeg Tsunami never stike again since the last one. |
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 4:31am On Oct 13, 2006 |
Thank you my dear, I have to take you out one day and spoil you, |
Fashion › Re: What Are You Putting On Right Now? by ZuluNation(m): 4:29am On Oct 13, 2006 |
How you know say it's American? it could be Canadian for all we know. You no see as him white( No visible tan) |
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 4:27am On Oct 13, 2006 |
Na bad thing ? |
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 4:25am On Oct 13, 2006 |
Lauryn watin be sulu abeg |
Fashion › Re: What Are You Putting On Right Now? by ZuluNation(m): 4:24am On Oct 13, 2006 |
That was a horrible pic for real, do you think it's real? |
Jokes Etc › Re: Mermaid Found After Tsunami: Wow! by ZuluNation(m): 4:23am On Oct 13, 2006 |
Oh my God that's one fugle fish, I'll do her though  |
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 4:21am On Oct 13, 2006 |
Haywhy you no well  watin be sulu by the way ? |
Fashion › Re: What Are You Putting On Right Now? by ZuluNation(m): 4:19am On Oct 13, 2006 |
@ topic an Bleep Large rubber. Now all of you leave so I can go to work  |
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 4:17am On Oct 13, 2006 |
Ok I know where you live little girl  . Wait till I start stalking you fine sef |
|
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 4:14am On Oct 13, 2006 |
Na me you dey call player? make I catch you first I go show you player |
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 4:11am On Oct 13, 2006 |
@ Lauryn abeg no mind me |
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 4:09am On Oct 13, 2006 |
Test you with my Iyawo? oga rev trust me I'll not test you with my Dog no offence |
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 4:06am On Oct 13, 2006 |
my sister abeg easy with the big words o! you know say I no sabi book  |
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 4:03am On Oct 13, 2006 |
Oga rev abeg no vex, I still think you a fake rev though |
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 4:01am On Oct 13, 2006 |
Sorry my sister na nicotine graving the kill me as I sit here |
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 3:59am On Oct 13, 2006 |
I smell a 416 Rev abeg run fast my sister |
|
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 3:54am On Oct 13, 2006 |
My sister you sure say him be real Rev ? |
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 3:53am On Oct 13, 2006 |
Don't play with me rev I see you looking at that yansh, anyways I don't balme you, no be man you be |
|
|
Nairaland General › Re: Wtf Lauryn? <caution> by ZuluNation(m): 3:44am On Oct 13, 2006 |
Come O! haywhy no look too much of lauryn yansh o!  lauryn na my sister and we just the play. Abeg no spoil my sister |
|
|
|