Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,501 members, 7,861,436 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 12:18 PM

Some Pidgin Proverbs And There Meanings - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Some Pidgin Proverbs And There Meanings (2170 Views)

10 Pidgin Proverbs And Their Meanings You Should Know / Zodiac Sign Dates, Symbols, And Meanings. / Hidden Meanings Behind These 10 COMMON Dreams. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Some Pidgin Proverbs And There Meanings by mabeni(m): 12:40pm On Jan 07, 2015
1:Man wey Unclad no dey put hand for pocket
loose translation:You can't do somethings if there are no certain conditions.

2:Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup
loose translation:You Can't Run Away From Your Destiny
Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap
loose translation:Keep calm! Nothing last forever

3:Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef
loose translation:Just be patient. Let the game come to you. Don't rush!

4:Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent
loose translation:How you start doesn't matter,what matters is how you finish.

5:Wetin consign agbero with twitter handle,or malu/cow with face cap?
loose translation:Mind your business.

6:If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am
loose translation:Make something good out of a bad experience

7:I get am before No be property
loose translation: stop living in the past and start living in the present.

8:If person too tey for party e go follow dem wash plate
loose translation:Don't outstay your welcome
Rolling stone,ofcourse na person push am now!
loose translation:There is always a reason for something

9:Craze no hard to form,na the trekking be wahala
loose translation:Easier said than done

10:No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans.
loose translation:Calm down,your temper won't solve the problem

Every mallam with em own kettle,every Northerner with em own radio.
loose translation:Every man for himself

You no need cutlery to chop slap
loose translation:You don't need my translation to understand this,lol

Opolo eye no be open eye
loose translation: Having Big eyes doesn't make you civilised,lol

Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus.
loose translation:Give everyone what they deserve.

Bring suya, bring suya,.......na cow body dey suffer am.
loose translation:Every action has a consequence

E go better e go better,na im make ibo man still dey Kano
loose translation:When there is hope,there is Life.

The different between kpekere and plantain chips na packaging
loose translation:Don't judge based on appearance alone

Escort me, Escort me, naim slave trade take start.
loose translation:Serious things sometimes start like joke
[b]Na from play play dem dey form PLAYER
loose translation:Serious things sometimes start like joke
Pikin wen use agbada take stat guy go talk wetin e go wear wen e old.
loose translation:Slow and steady wins the race
The water wey dem use take make eba can never be recovered back.
loose translation:Don't cry over spilt milk
ADD YOURS.
Re: Some Pidgin Proverbs And There Meanings by Nobody: 1:08pm On Jan 07, 2015
Oya OP translate this: who no know no go know..
Re: Some Pidgin Proverbs And There Meanings by ngona(f): 1:24pm On Jan 07, 2015
Na sabi sabi make fly follow dead body enter grave! Na condition make crayfish bend! Op over to you for translation.
Re: Some Pidgin Proverbs And There Meanings by mabeni(m): 2:14pm On Jan 07, 2015
ngona:
Na sabi sabi make fly follow dead body enter grave! Na condition make crayfish bend! Op over to you for translation.
over... Kills.

(1) (Reply)

Contact Details Of Nairaland Administrators or SEUN / Please I Urgently Need The Map Of Uyo Metropolis Showing Their Streets / 14 Bomb Blast Victim In Homs, Syria

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.