Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,965 members, 7,848,906 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 11:51 AM

Naija Babes(na Wa Oh) - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes(na Wa Oh) (956 Views)

Na Wa For Men Ooooo / Na Wa O!!....meet The Grand Mothers Who Watch Porn And Sleep With Men(photos) / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija Babes(na Wa Oh) by Dredie: 11:21am On Nov 03, 2007
Only 4 naija, babes go dey suffer,but dem stil dey claim ajebutter,guyz wetin una tink
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by inze(m): 5:22pm On Nov 03, 2007
no be me talk am ooo
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by cblow(m): 3:50pm On Nov 04, 2007
Dredie:

Only 4 naija, babes go dey suffer,but them stil dey claim ajebutter,guys wetin una think
guy,
u dey find trouble oh, there are some truths that shldnt be talked about or even mentioned, anyway not all of them form but most of them sha. grin grin
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by Nameless1(m): 3:56pm On Nov 04, 2007
haha, for ghana too na the same thing abeg, u go hear some slangings and things, me i tire for women oo
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by malubia: 10:28am On Nov 05, 2007
Ok Now Swear you guys dont enjoy the whole package, C'mon now thats why you love us and thats why we are WOMEN
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by snugle: 10:30am On Nov 05, 2007
Dredie:

Only 4 naija, babes go dey suffer,but them stil dey claim ajebutter,guys wetin una think



didnt u get that from a song, be creative
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by efuah(f): 10:40am On Nov 05, 2007
just passing lipsrsealed
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by Joey82(m): 10:46am On Nov 05, 2007
@ poster,
why did u say "only 4 naija", somebody is saying it happens in Ghana
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by efuah(f): 11:48am On Nov 05, 2007
Joey82:

@ poster,
why did u say "only 4 naija", somebody is saying it happens in Ghana
mmmmn? undecided
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by adewale78(m): 12:11pm On Nov 05, 2007
That is the reason why they are call women cool they will need to pose r you want them to look small grin
They will form for us guys wink
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by tkb417(m): 12:16pm On Nov 05, 2007
***nothing to contribute here**** zooms off*********
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by Joey82(m): 12:21pm On Nov 05, 2007
efuah:

mmmmn? undecided
but why the sigh efuah
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by efuah(f): 12:37pm On Nov 05, 2007
cus i wanna cry cry
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by Nameless1(m): 12:44pm On Nov 05, 2007
efuah how be wetin wan make u cry?, u be dadaba or adje butter?, or jus a wanna be?
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by efuah(f): 12:59pm On Nov 05, 2007
none of the above Sir
Re: Naija Babes(na Wa Oh) by IderaN(f): 1:03pm On Nov 05, 2007
Dredie:

Only 4 naija, babes go dey suffer,but them stil dey claim ajebutter,guys wetin una think

it's the same for guys too, they form alot. they are simply WANNABES

(1) (Reply)

Will You Pay? / What Can I Do, That I Will Not Get Hurt Or Feel Cheated. / How Would You Feel?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.