Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,985 members, 7,848,961 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 12:34 PM

I Need A Quick Advice On What To Do About This - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Need A Quick Advice On What To Do About This (438 Views)

A Quick Question To The Married Folks Here / Please , I Need Your Quick Advice!! / My Boyfriend Side Chick Came To Fight Me, I Need Quick Advice On What To Do (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I Need A Quick Advice On What To Do About This by Antonio8931: 8:02am On May 21
.
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Ynix(m): 8:10am On May 21
I have a question for you sir, when last did you send your mom money up to 15k.
My guy let me tell you the truth if you send a lady money na see finish you go eventually chop because na highest bidder many of them dey go for.
Eventually na the guy wey no dey give her money but is good at manipulating her brain that she will run after.

By the way wetin you dey use 5 years of relationship do na PHD you dey do.

Alaye move on, ghost her if she ghost you. Look for other ladies and stop the attitude of bank rolling girls.

If you no get bukata abeg send me money, me I have important things to do with money

1 Like

Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Antonio8931: 8:22am On May 21
Ynix:
I have a question for you sir, when last did you send your mom money up to 15k.
My guy let me tell you the truth if you send a lady money na see finish you go eventually chop because na highest bidder many of them dey go for.
Eventually na the guy wey no dey give her money but is good at manipulating her brain that she will run after.

By the way wetin you dey use 5 years of relationship do na PHD you dey do.

Alaye move on, ghost her if she ghost you. Look for other ladies and stop the attitude of bank rolling girls.

If you no get bukata abeg send me money, me I have important things to do with money
lol I don’t joke about sending my parents financial assistance.,forget that part when it comes to my parents I don’t joke with them financially
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Puss360(f): 8:27am On May 21
Lol... I wonder how some people think... Why should you post Credit alert? For what? To me that's childish... But well what do I know
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Sonnobax15(m): 8:32am On May 21
lipsrsealed
Sorry for your massive lost bro...

That's how bannies are wired.........If you like,kill elephant for Dem yesterday...But the moment you fail to kill a fowl for Dem today, they will automatically forget everything you've done for them in the past.....

Na you wan try impress banny........ Person wey you for just jejely use code and stylishly dump her ass since,cuz it had been very obvious she had found your substitute before now..... Just that you were thinking with your preek instead of using the brain God gave you..

15k wey you for stroll go POS go send go meet momsy,you just go waste am untop one native fowl wey dey unappreciative lipsrsealed


Na wa..

1 Like

Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Kobicove(m): 8:35am On May 21
Oga abeg move on with your life, this relationship don already end! undecided
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by bliizz: 8:35am On May 21
Sorry but how old are you?

No pun intended but the way some boys abi guys behave dey vex me sometimes.

You dey invest on person wey no be your wife.

If we look closely...your mummy never see such amount of money from you dx month but u dey here dey feed another man wife in the name of I go marry her...I love her...dey credit person wey go trash you like bin

Sorry but that girl go show you shege...una go just dey zombi up and down

1 Like

Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by DaudaTheSexyGuy(m): 8:39am On May 21
All this drama before you can get access to the girl's toto? grin

This is one of the reasons why I don't ever date students, their wahala is just too much
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Antonio8931: 8:43am On May 21
bliizz:
Sorry but how old are you?

No pun intended but the way some boys abi guys behave dey vex me sometimes.

If we look closely...your mummy never see such amount of money from you dx month but u dey here dey feed another man wife in the name of I go marry her...I love her...dey credit person wey go trash you like bin

Sorry but that girl go show you shege...una go just dey zombi up and down
una go just open mouth waaaa without knowing anything.,how do you know my mom no see 15k this month?I can’t do without giving my mom 100k monthly make una dey sabi una go talk before una open mouth
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Zaheertyler(m): 8:45am On May 21
Warn her to stop spoiling your name
Unless the things she said is true and you're just angry that she is leaking your dirty linen outside
Call her and tell her to stop..
She's just being a little baby about it ..
Talk to her dad
Not to beg her but explain the whole situation to him out of respect he knows you and his daughter and your intentions for her
Tell him that you seek his advice as a son and not as a daughters boyfriend and tell him honestly what's on your mind..
Or any elderly man you trust
Whatever he replies you should be pondered on by you seriously
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by worldclass68(m): 8:51am On May 21
Nah u dey over do nah...mr. nice and emotional guy.
The girl too come turn u to mumu money competitor


U don't have to delete her contact nah if u want to move on from that mumu relationship..just ghost her totally...but u re too emotional as a guy join
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Antonio8931: 8:52am On May 21
worldclass68:
Nah u dey over do nah...mr. nice and emotional guy.


U don't have to delete her contact nah if u want to move on from that mumu relationship of urs..just ghost her totally.
deleted her number and ghosted her since when lol
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by bliizz: 9:02am On May 21
Antonio8931:
una go just open mouth waaaa without knowing anything.,how do you know my mom no see 15k this month?I can’t do without giving my mom 100k monthly make una dey sabi una go talk before una open mouth
Oga na your palava be that

E no concern me....I don tell you wetin I wan tell you.

Keep on bankrolling her while she is busy enjoying herself in the arms of another man.
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Antonio8931: 9:07am On May 21
bliizz:
Oga na your palava be that

E no concern me....I don tell you wetin I wan tell you.

Keep on bankrolling her while she is busy enjoying herself in the arms of another man.

mugu 😂😂una no just get sense na advice dem say make you give na abuse you dey abuse girl dey I don even get over lol all I’m talking about is the name spoiling..na rubbish you come here dey talk lol
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by bliizz: 9:10am On May 21
Antonio8931:
mugu 😂😂una no just get sense na advice dem say make you give na abuse you dey abuse girl dey I don even get over lol all I’m talking about is the name spoiling..na rubbish you come here dey talk lol
stop quoting me Mr man

I gat no business with whatsoever you dey do with her...na you carry your matter come here.

You dey find quick advice...you don see am you don dey misyan.

Name spoiling ko...naming ceremony ni...na the money wey you don spend dey pain you jare.

Find another one and spend on her too...keep on trying nigga..don't stop 🛑

Na your type girls dey use and dump...before your eyes go clear..e go tey
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by Antonio8931: 9:14am On May 21
bliizz:
stop quoting me Mr man

I gat no business with whatsoever you dey do with her...na you carry your matter come here.

You dey find quick advice...you don see am you don dey misyan.

Na your type girls dey use and dump...before your eyes go clear..e go tey
I no get your time lol
You’re just a bitter soul 😂you can keep wailing.
Na advice dem say make you advice na abuse you dey abuse lol,carry your frustration commot here abeg lol
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by advanceDNA: 9:42am On May 21
Antonio8931:
lol I don’t joke about sending my parents financial assistance.,forget that part when it comes to my parents I don’t joke with them financially

.....I see u saying "after all u did for her"...See ehnn....u will understand women's behavior better once u realize they are only loyal to their emotions......it helps a man quickly realize when he's backing the wrong tree

.that's why u will hear them say "did I force u to give me"......"much is it sef".....

..dont get me wrong...i ddnt say u shouldn't give all ur money to a woman u are dating so she can know u are a real man.....by all means do so.
...just know that wateva u do for a woman, she believes it's her right .. she believes she's doing u even a bigger favour by just dating you and using u for her orgasm, so u should pay her....
in fact.....they have a figure in their head of the amount they thinks they deserves irrespective of what u are earning....

Baba...If u are lucky to win a lottery of a woman that is kind and loves u for real....u will see the appreciation in wateva u give her. .because its not really about what u give her, weda is 100million or 19k...it's the emotions she feels for you that makes her appreciate it...

If she feels little are nothing for you...u are just a maga, and ATM, or a means to an end.

...make no mistake, even if she's walking down the isle with u....u can still just be a maga shes feels little or nothing for bc women marry who they don't love all the time just for financial security..
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by BareFacedLies(m): 9:47am On May 21
Antonio8931:


Good morning nairalanders
It’s my first time using this so I don’t really know how it works

My girlfriend of 5years requested for a space because I told her about what I don’t like.,
so on the 15th of April I called this girl and wished her an happy birthday I was the first to call her at 12am to wish her an happy birthday,her and her mom share the same date of birth so it was the same day.
So I sent her 15k and also sent her mom some money as well and I told her I don’t have much at the moment pending till when I’ll be able to do more.,she said it’s all good she understands..she requested if she should post it I told her not to because I will feel bad about it.,she agreed not to do that.

So fast forward to the next morning her brother sent her 100k she then posted it along with my own under I felt very bad and challenged her about it.,she was appreciating him like he did more than I have done for her lol..I invested so much in this girl,but she always make me feel like what I do isn’t worthy..so when I challenged her about her posting it,the next thing she’d tell me is that she need a space.,and I was like no problem I’ll give you the space since that’s what you want,she had to go put it on her status that she will never forgive me ever again in her life and I was like if there’s more to this?,just because I said I don’t like the fact that she posted it along with the 100k her bro sent which mine was under,I screenshot it and show it to her and all she could say is I should change her name to her normal name so instead of doing that I rather just delete her number and block her everywhere because I’ve had enough of this girl,I have always try to make this girl happy both financially and everything

So after this whole event happened her mom pretended like she knows nothing happening whereas she knows,she’d always send me a message asking for my wellbeing which I’ll always let her know I’m doing very much fine since she’s pretending like she doesn’t know what’s going on.

We are so close to the extent that both parents knows each other and call each other sometimes.,most times my parents will get alot of foodstuffs and travel down to school to go give her,when she was still in school to know how close this bond is,even my brother sends her money sometimes.,but they all just choose to be ingrates,I’m actually getting over her already though

But the most painful part is that ever since this has happened she has been spoiling me and painting me black everywhere.,to the extent of her friend using her WhatsApp status to insult me I actually know it was me.,she has being spoiling me everywhere,I did nothing to her she was the one who requested for space which I blocked her everywhere and clear everything about her

Because every time we have a little misunderstanding she’d delete my number and archive my chats or just pack and leave whenever she’s with me.
So I don’t understand why she’s still spoiling me everywhere when she was the one who requested for it.,And then I’ve being noticing her mom sending me messages and deleting it,I’ve just always read and ignore her messages because she only believes whatever her daughter tells her,there was a time I bought her a wristwatch on Valentine’s Day she just looked at it like it’s nothing,I can’t keep mentioning so many toxic things she has done to me.,but I supported her with over 3 failed businesses she has done,
I’m just wondering why she’s doing this to me when I’ve done so much for her.,she has being posting it on her WhatsApp status tackling and spoiling me for everyone,my brother was the one who showed me because I’ve blocked her Everywhere,and she keeps doing this over and over again.

This girl have done so many bad than good to me,she has done so many bad things to me that I can’t even mention,but my Good heart keeps killing me.,I need an advice on how for her to stop painting me black and spoiling me out there,most people will start seeing me as a bad person whereas I’m the coolest ever.,she doesn’t even bother to reply my mom message since last month,so I told them not to call her again.,she need a space so let’s give her that space.
So I actually posted a status on Sunday I wasn’t even tagging anybody to it and her mom strange response was so alarming.


You think say you don delete am abi, na lie grin

As a mod on the platform I can retrieve deleted posts.

Now back to your post...why you come allow this girl make she use you dey do yeye?

1 Like

Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by pansophist(m): 10:07am On May 21
I dey talk am since say a lot of people are the architect and designers of their problems. I no blame the girl at all, na you wey foolish I blame.
Re: I Need A Quick Advice On What To Do About This by pansophist(m): 10:20am On May 21
Antonio8931:
una go just open mouth waaaa without knowing anything.,how do you know my mom no see 15k this month?I can’t do without giving my mom 100k monthly make una dey sabi una go talk before una open mouth


Na lie. Oya show evidence say you send your mama 100k last month and this month. Just as you take show evidence with screenshot of money wey you send woman.

(1) (Reply)

Time Is Running Out / Happy Valentines Day To All Those Who Have Found Real Love / Valentine Message

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 66
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.