Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,627 members, 7,847,623 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 10:34 PM

Majek Fashek: President Goodluck 'azikiwe' Jonathan Deserve 2nd Term - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Majek Fashek: President Goodluck 'azikiwe' Jonathan Deserve 2nd Term (371 Views)

Northern Cabal Do Not Want President Goodluck Azikiwe Ebele Jonathan To Continue / An Open Letter To President-Elect Goodluck Ebele Azikiwe Jonathan / Akunyili Refers To President As Goodluck Ebele 'azikiwe' Jonathan? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Majek Fashek: President Goodluck 'azikiwe' Jonathan Deserve 2nd Term by ogakpatakpata50: 12:54pm On Nov 05, 2014
Day no dey brake again witout u no hia say one naija entertainer won enta politics.
Di latest pesin to announce im movement into politics na di send down di rain singa, Majek Fashek.
His ''Royal Freshness'', di guy name wey we dey call am in dose days bicos di guy fresh finish and e skin dey shine like ororo dat year but if u see am now, Majek don dry wellwell. Some say na igBo smoking naim do am like dat why some say na spiritual attack but woteva di case be,dat one na tori for anoda day so dat we go talk about im new found love, "Politics".

READ MORE. ..http://ogakpatakpata..com/2014/11/majek-fashek-to-join-politics-for-2015.html

1 Like 1 Share

Re: Majek Fashek: President Goodluck 'azikiwe' Jonathan Deserve 2nd Term by samguru(m): 1:04pm On Nov 05, 2014
na lie

(1) (Reply)

Poor Governance - Resign, APC Leaders Tells Jonathan / Nigeria Prisons Holds Over 56,000 Inmates; Over 30,000 Awaiting Trial / Wisdom

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.