Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 12:23pm On Aug 28, 2012 |
It is only in our country 9ja u fit take question answer question and he go stil make sense. Imagine : Q : You dey mad? A : Se no b me u dey ask that one sha? Lol
Oya. Make we start... Make u answer the poster b4 u question with ur own question.
Make me start...
Q : Where u dey chop cockroach? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 12:24pm On Aug 28, 2012 |
Wetin concern u? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 12:36pm On Aug 28, 2012 |
Na me you dey ask question?
Which kain rubbish be that? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 2:08pm On Aug 28, 2012 |
Dat question na rubbish 4 ur eye? Wetin dey do u sef? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Lagusta(m): 2:41pm On Aug 28, 2012 |
Shey na cockroach be all of una best food ni |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 2:56pm On Aug 28, 2012 |
Wetin concern you with cockroach? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 3:55pm On Aug 28, 2012 |
Do u knw who u dey 4lw talk? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 3:59pm On Aug 28, 2012 |
As in? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 6:35pm On Aug 28, 2012 |
You no dey fear? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by JojoArmani(m): 8:43pm On Aug 28, 2012 |
Lolzz.... fear for wetin, wetin u fit do? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 8:46pm On Aug 28, 2012 |
U go wait make i show u wetin i fit do? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by OPEYEMIAD(m): 8:54pm On Aug 28, 2012 |
U said wetin? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 9:27pm On Aug 28, 2012 |
How come no woman dey for this place? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 9:58pm On Aug 28, 2012 |
Women get liver? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by nikkyshyne(f): 10:56pm On Aug 28, 2012 |
So na man wey get liver? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nobody: 11:22pm On Aug 28, 2012 |
Wetin be ya own sef? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 12:24am On Aug 29, 2012 |
No be you dey chase woman? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nobody: 1:13am On Aug 29, 2012 |
u be kid? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 2:28am On Aug 29, 2012 |
All of una dey madt? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 2:29am On Aug 29, 2012 |
Which kain question be this, wetin dey worry you? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 2:31am On Aug 29, 2012 |
fluid26: u be kid? Shey pikin dey follow woman talk ni? Hope sey head no dey pain you. |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 2:48am On Aug 29, 2012 |
Shey na me u dey follow talk? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by obowunmi(m): 2:59am On Aug 29, 2012 |
You no get another question you fit ask? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nobody: 3:37am On Aug 29, 2012 |
Hey! Wetin dey happen hia sef? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 7:14am On Aug 29, 2012 |
Wetin u mean by that question? U no see wetin dey happen? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by aboyaji(m): 7:36am On Aug 29, 2012 |
shut up. U no fit Answer simple question ? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Nobody: 7:54am On Aug 29, 2012 |
And wetin you wan use im answer do?? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Omopasito: 8:07am On Aug 29, 2012 |
Shey una no get work? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Laitesmart(m): 8:19am On Aug 29, 2012 |
U nko? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Omopasito: 8:42am On Aug 29, 2012 |
Laitesmart: U nko? I talk to u? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by Omopasito: 8:43am On Aug 29, 2012 |
I talk to u? |
Re: Enter D Thread If U Are Human Enough. Questions Begat Questns by larride(m): 8:47am On Aug 29, 2012 |
Who u con dey talk too? |