₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,368 members, 8,449,992 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 04:02 PM

Toggle theme

Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz - Jokes Etc (9) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcAbc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz (24715 Views)

1 2 3 ... 6 7 8 9 10 11 12 ... 22 Reply (Go Down)

Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by segunpc(m): 4:28pm On Feb 18, 2008
its sheer jealousy.

but don't worry playa hataz get hypnotised at last
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 4:38pm On Feb 18, 2008
thank God oooo cheesy
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by saucekid(m): 4:42pm On Feb 18, 2008
so,baboon get flows now
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by clemcykul(f): 4:46pm On Feb 18, 2008
saucy na wetin now huh

curry still dey work for ur head kwo huh which one kom be baboon abi na ballon u wan type huh grin grin grin

mind ur sef o grin
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 4:49pm On Feb 18, 2008
make he min himsef big time else GBEGEDE MA GBINA (somtin wey neva hapen b4 go hapen)
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by saucekid(m): 9:38pm On Feb 18, 2008
hmmmmmmmmmmmm
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by segunpc(m): 9:20am On Feb 19, 2008
clem and lola u need not caution him! he just can't control himself "just like a pig"

u don't expect a neanderthal to behave like we! do you?

ur problem is simple and its "no moral upbringing". But don't worry i can cure it.

U just have to go into the forest where morals is no needed.
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 9:22am On Feb 19, 2008
hmm,

segun is such a good adviser cheesy
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by segunpc(m): 10:01am On Feb 19, 2008
hi lola its always a pleasure to know u r around[b] wink[/b]
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by clemcykul(f): 10:04am On Feb 19, 2008
seun sauce na the commander in chief of kuvuki, tamper with dread! grin

lola see seun wan smuggle u now grin i no dey o grin
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 10:05am On Feb 19, 2008
eyhaaaaa,

am blushing smiley smiley smiley smiley

so hw u dey
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by segunpc(m): 10:43am On Feb 19, 2008
clem its segun not seun, both ve meanings.

clem how u dey na?

i hail o.
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by folly69(m): 10:52am On Feb 19, 2008
segunpc:
clem and lola u need not caution him! he just can't control himself "just like a pig"

u don't expect a neanderthal to behave like we! do you?

your problem is simple and its "no moral upbringing". But don't worry i can cure it.

You just have to go into the forest where morals is no needed.
chai, chineke sauce na u b dis? grin grin
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 10:53am On Feb 19, 2008
hmmm,

na so we see am oooo
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by clemcykul(f): 11:01am On Feb 19, 2008
na so i see am grin but folly why insert am na u wan add fuel to fire huh

segun i dey hail u well well,

dis wan wey u dey hail me so, no come beg me transport fare o grin
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 11:04am On Feb 19, 2008
na wah oo,

na so him dey beg b4 cool
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by clemcykul(f): 11:08am On Feb 19, 2008
lolly baby u like trouble grin

segun na my ryte hand i no wan enter am grin me and segun get understandn wink
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 11:12am On Feb 19, 2008
but clemcy na u talk am now,

abi u don 4get sey d post stil dey dere cheesy
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by segunpc(m): 11:42am On Feb 19, 2008
clem and lola una no go finish me with una mouth o.

well sha clem i no wan tax u but its just brotherly love.

and lola na my person. so, no shaking[b] grin[/b]
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by clemcykul(f): 11:57am On Feb 19, 2008
yesh no shaking grin
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 11:58am On Feb 19, 2008
SEGUN NO WAHALA now,''

we are 4geda grin
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Nobody: 12:14pm On Feb 19, 2008
i will be back for you kontry
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 12:23pm On Feb 19, 2008
wetin kronty do u now
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by clemcykul(f): 1:08pm On Feb 19, 2008
lola he is dreaming, na dia type dey hold meeting for dream, dey waka for real lyfe oyibo say na sleep walking grin
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by segunpc(m): 1:44pm On Feb 19, 2008
lola and clem what r we ving for lunch?
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 1:49pm On Feb 19, 2008
umm,

well what do u sugest and lets hear frm clem too tongue tongue tongue
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by segunpc(m): 2:37pm On Feb 19, 2008
well just in case una agree on anything make una no 4get me o!

cos am famished[b] embarassed[/b]
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 2:46pm On Feb 19, 2008
no wahala now

ma JAAESI,

grin grin
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by saucekid(m): 2:56pm On Feb 19, 2008
so segun don mature to dey call me neanderthal?
anyways,young shall grow so i no blame am
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 3:09pm On Feb 19, 2008
and d old shall die grin
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by saucekid(m): 3:14pm On Feb 19, 2008
starting from you
Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by Lolabbey(op): 3:22pm On Feb 19, 2008
but an u dey claim old now,

me i stil be ayounge grin
1 2 3 ... 6 7 8 9 10 11 12 ... 22 Reply

How Children May End Up Learning ABC....By The Mid 21st CenturyLearn Ur AbcAbc Of Ex Girl Friends234

65 Hilarious Yahoo Boys Quotes That Will Crack Your RibsWho Is Your Favourite Nigerian Comedy Skitmaker Presently?Jokers Party