₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,785 members, 8,437,400 topics. Date: Wednesday, 01 July 2026 at 07:06 PM

Toggle theme

Convert Ur Java To Android. - Phones - Nairaland

Nairaland ForumScience/TechnologyPhonesConvert Ur Java To Android. (750 Views)

1 Reply (Go Down)

Convert Ur Java To Android. by megajay1(op): 3:56pm On Aug 28, 2013
I be magician? how u take think sey em dey possible?
Re: Convert Ur Java To Android. by Lionbite(m): 3:59pm On Aug 28, 2013
mega jay: I be magician? how u take think sey em dey possible?
chairman you don mad.....and the person wey dey do you don die
Re: Convert Ur Java To Android. by physise(m): 4:02pm On Aug 28, 2013
lol
Re: Convert Ur Java To Android. by psucc(m): 4:10pm On Aug 28, 2013
Dont mind. Danbaba Suntai of NL

mega jay: I be magician? how u take think sey em dey possible?
Re: Convert Ur Java To Android. by amAZEing: 5:21pm On Aug 28, 2013
e don tey wey u loose dat chain. Where Puskin and HonSule make dem put the chains back.
Re: Convert Ur Java To Android. by J0sh007: 5:36pm On Aug 28, 2013
Guy. Dat witch from ur village still dey follow u
Re: Convert Ur Java To Android. by Akamo5(m): 11:30pm On Aug 29, 2013
grin grin grin angryu people dey make me laugh!
1 Reply

How To Convert Your Java To Symbian Or BlackberryNew To Android BundlesGo Cashless With Pocketmoni And Convert Ur Phone Number To Ur Bank Acct234

Which Network Is Fastest On Your Android/phone?Galaxy S4 UnlockGames For Phantom