Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,352 members, 7,808,233 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 09:10 AM |
Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / Opera Mini Mod Does Not Download Free? (1264 Views)
Download The New Opera Mini 6.5 / How To Download With Opera Mini 2.06, Opera 3.10 & Opera Mod 4.2 (with Images) / Mobile Phone Antivirus Software Download - Free. (2) (3) (4)
Opera Mini Mod Does Not Download Free? by lautrel(m): 8:25am On Sep 03, 2008 |
hey guys make una no deceive una sef k dat shit aint workin 4 FREE, una go jst dey blab nonsense.make i no catch person wen go say dat tin o,becos boy dey binu like diz. hw i go dey browse i no fit download na 4ck up na. to ya negros tellin brothers dat u cn download 4 free.pls stop lyin,cos i fit flog person.u feel mi |
Re: Opera Mini Mod Does Not Download Free? by malikalhaj: 8:33am On Sep 03, 2008 |
@poster u dey browse free, that no reach u? Yet u dey complain wen others never even get any, well na wa 4 u. By the way it does download foc |
Re: Opera Mini Mod Does Not Download Free? by lautrel(m): 11:28am On Sep 03, 2008 |
u sef how u go dey browse u no fit dwnload if na u, u go enjoy am. and d truth is nairalands re jst deceivin dier selfs say dey dey dwnload free,make i die if na true, lol |
Re: Opera Mini Mod Does Not Download Free? by davolas(m): 12:07pm On Sep 03, 2008 |
Guy it real,they do download if önly u know the scoop,downloading with it is great man,bobo jasi and stop walloping ur mouth with nonsence |
Re: Opera Mini Mod Does Not Download Free? by symbian03(m): 1:30pm On Sep 03, 2008 |
Just copy the exact link to d file and download it with opera 8.65 Ciao |
Re: Opera Mini Mod Does Not Download Free? by sisqology(m): 2:41pm On Sep 03, 2008 |
Gone |
Re: Opera Mini Mod Does Not Download Free? by lautrel(m): 5:17pm On Sep 03, 2008 |
great job nairalanders can sum 1jst be bond enuf 2 teach mi hw to do dis stuff cos no time again mtn go soon catch us all diz opera tin don give mi fever finish, jst nid a brothers help dats alllllllllllllllllllllll |
Re: Opera Mini Mod Does Not Download Free? by Holyrule(m): 7:41pm On Sep 03, 2008 |
If you go through threads you'll see how to download with opera mod. All u need do is add mtntrick@link and also change "save as":c/ to save as:e/ finding it confusing mail me. Am gone. |
Re: Opera Mini Mod Does Not Download Free? by Buduz: 9:21pm On Sep 03, 2008 |
@holyrule, abeg jst try xplain how to download wit opera 2.00. Thnkz, |
Re: Opera Mini Mod Does Not Download Free? by honsule(m): 9:30pm On Sep 03, 2008 |
malikalhaj: Oliver Twist i guess |
(1) (Reply)
Urgent! Samsung Galaxy S Or Nokia N8 / Pls How Do I Set Up My Tcp/ip For My Mtn Bb / Portable Dell Laptop(20k) And Nokia E61i(17k) For Sale
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |