Bleecker - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Bleecker (1753 Views)
| Bleecker by Leftee(op): 2:56am On Jul 14, 2006 |
I wan marry one Ijaw woman from Bayelsa State and I need you guys to advise me. My in-laws don inform me say I need to bring 50 gallons of ogogoro as part of the dowry. This is so against my moral and religious beliefs. Do you think i should go ahead with the marriage or , ? Serious comments only |
| Re: Bleecker by lauryn(f): 3:02am On Jul 14, 2006 |
whats her name?? ![]() |
| Re: Bleecker by Leftee(op): 3:03am On Jul 14, 2006 |
how your own come be? dem say make you give advise you dey ask name |
| Re: Bleecker by lauryn(f): 3:04am On Jul 14, 2006 |
just answer me abeg, i cant fit shout! ![]() |
| Re: Bleecker by Leftee(op): 3:07am On Jul 14, 2006 |
Her name na Kalaere. I think it means "Little Woman" in their language. But me I know no say Ijaw people like ogogoro like that. I hear say na the ting wey dem dey take nurse their pikins be dat. Why I come go fall in love with Ijaw woman now? |
| Re: Bleecker by Leftee(op): 3:09am On Jul 14, 2006 |
Sup Lauryn are you an Ijaw woman? |
| Re: Bleecker by Leftee(op): 3:11am On Jul 14, 2006 |
Just tell me say your people no dey drink 'gogoro like rain water and I will change my mind about this impending marriage. E don tay sef when i don dey check your profile out. |
| Re: Bleecker by lauryn(f): 3:12am On Jul 14, 2006 |
get that name outa ur mouth pls. Likul woman my ass. U got a problem with ijaw women? cos i am one, so b4 i reconstruct u, answer me! |
| Re: Bleecker by Leftee(op): 3:14am On Jul 14, 2006 |
I looooooove Ijaw women but the 'gogoro dey worry me. |
| Re: Bleecker by Leftee(op): 3:15am On Jul 14, 2006 |
Talk tru you be Ijaw woman? Do you have a boyfriend? |
| Re: Bleecker by lauryn(f): 3:20am On Jul 14, 2006 |
na boyfriends i get. And they all got my back ![]() |
| Re: Bleecker by Leftee(op): 3:23am On Jul 14, 2006 |
Boyfriends? na wa o. Got room for one more? |
| Re: Bleecker by lauryn(f): 3:29am On Jul 14, 2006 |
no thanq!. Keep ur request to urself thanq. ![]() |
| Re: Bleecker by Leftee(op): 3:32am On Jul 14, 2006 |
Your loss! I like Scorpio better anyway. She has manners. |
| Re: Bleecker by Leftee(op): 3:33am On Jul 14, 2006 |
Where is she? |
| Re: Bleecker by lauryn(f): 3:34am On Jul 14, 2006 |
ouch. how rude, u got no manners boi, u r not a very nice person. some things r just better left unsaid! |
| Re: Bleecker by Leftee(op): 3:34am On Jul 14, 2006 |
Na because my star mate no dey Online I com dey stuck with your emotionally constipated self. Scorpio where art thou. |
| Re: Bleecker by lauryn(f): 3:35am On Jul 14, 2006 |
, copy catter, go get your own line!. Those are Tantor's. ![]() |
| Re: Bleecker by Leftee(op): 3:37am On Jul 14, 2006 |
Tantor has a monopoly on the English Language? Those are the only words I can use to describe your state of mind right now. |
| Re: Bleecker by Leftee(op): 3:38am On Jul 14, 2006 |
If you no wan marry me make we kuku have CyberLove now. |
| Re: Bleecker by ikamefa(f): 4:26am On Jul 14, 2006 |
Leftee: ![]() oo ga ju, so let the shagging begin ![]() |
| Re: Bleecker by bluenubian(f): 1:18pm On Jul 14, 2006 |
abeg carry the ogogoroo go give these people, u lucky sef sey dem no ask u carry plenty thing come |
| Re: Bleecker by naijadiva2(f): 2:33pm On Jul 14, 2006 |
what's ogogoro? |
| Re: Bleecker by bluenubian(f): 11:32pm On Jul 14, 2006 |
hmm its also called palm wine, it can be really sweet or sour, alchoholic tho, somehow it reminds me of smirnoff ice but with more alchohol |
| Re: Bleecker by diddy4(m): 11:46pm On Jul 14, 2006 |
my man, do what u gott@ do to get your woman unless u aint serious about her. giving them what they want wont take a hair out of your body. kapish |
| Re: Bleecker by Scorpio(f): 4:16am On Jul 15, 2006 |
lol, don't mind her Leftee, i got u covered. we don't do ogogoro in my place, trust! ![]() |
| Re: Bleecker by lauryn(f): 4:18am On Jul 15, 2006 |
Scorp how ur own no come be, u suppose get MY back. |
| Re: Bleecker by Scorpio(f): 4:22am On Jul 15, 2006 |
sweetie darling errything i do, i do for the both of us out of the love i got for you, u suppose know every na ![]() |
| Re: Bleecker by aloib(f): 4:30am On Jul 15, 2006 |
scorpiooooooooooooooooooooooooooooooooooo ![]() |
| Re: Bleecker by Scorpio(f): 4:36am On Jul 15, 2006 |
lol, sup hun? |
| Re: Bleecker by aloib(f): 4:43am On Jul 15, 2006 |
i'm good o, hhows my husband ![]() |
| Re: Bleecker by Scorpio(f): 4:44am On Jul 15, 2006 |
He's good,sup with ur sis and my ''husband''? |
Beautiful Dogs! Hehe • Baba Ijebu 2 Sure Number Call 08122809531 • Letest News


so let the shagging begin 