1milliondollaz's Posts
Nairaland Forum › 1milliondollaz's Profile › 1milliondollaz's Posts
1 (of 1 pages)
frenzydilz:at least him share am, which one u don share, bad belle... |
how person go wan use #50 chop 46mill... u be illuminati? |
not sure if that guy that played that 20k game shared that ticket, if na ticket wey go red now him go share am... seems some people dey purposedly like share bad ticket for this thread.... |
Abeg are you guys telling me if i win 1 million dollaz with merrybet i wont get paid becoz its buhari period i think its time to cgange bookie, no wan hear story.. which bookie sure abeg fellow punters?? |
![]() |
1 (of 1 pages)
i think its time to cgange bookie, no wan hear story.. which bookie sure abeg fellow punters??