i - Phone/Internet Market - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Phone/Internet Market › i (1085 Views)
| i by Mayoks(op): 12:37am On Mar 27, 2015*. Modified: 3:02pm On Jul 18, 2015 |
I |
| Re: i by kazzonline: 3:13pm On Mar 27, 2015 |
S5 for 30k abeg run cpu-z on it and post screen shot, i wud give u 40k if na orignal i dey wait oo but if it is a clone simply indicate so buyers would know, because the bezelz of the phone looks super weird |
| Re: i by Jones363: 3:27pm On Mar 27, 2015 |
kai op the fon too cheap for my liking oh |
| Re: i by kazzonline: 4:05pm On Mar 27, 2015 |
Hahahaaaaa i swear too cheap. Op i dey up my offer, 45k ooo and i would pay for ur tfare abd recharge ur phone also buy u lunch join just proove ur self. In other news the guy sef dey represent for olx join with cheap deals,, |
| Re: i by johnstar(m): 9:21pm On Mar 27, 2015 |
i smell clone, uk used s5 self na 65k hmmm |
| Re: i by maca31: 1:05am On Mar 28, 2015 |
it is cloned the resolution of the fone is thee to see |
| Re: i by lisabty22: 10:11am On Mar 28, 2015 |
Guy you know dey go church so if I give you 30k you go collect why didn't you put clone on it so people would know.wel want to sell my own note 10.1 2014 edition
|
| Re: i by lisabty22: 10:13am On Mar 28, 2015*. Modified: 11:43am On May 31, 2019 |
Yea |
Galaxy S5 For Sale. • pics black Samsung Note 3 32gb 4g lte For Sale 100% perfect sold • Samsung Galaxy S5, S4, S3 And Ace3 For Grabs • 2 • 3 • 4
Iphone 5s • Neatly Used USA Iphone 7 32GB Fresh Like New • Price reduced:Redmi Note 9 Pro And Poco M4 Pro For Sale