Memory - Phones - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Memory (471 Views)
| Memory by tinoselfmade(op): 1:14pm On Apr 25, 2015 |
Pls can I use 16GB memory card for my infinix race bolt Q x451...am tired of this insufficient memory space...somebody say the phone go spoil..I no understand..Pls can I use 16GB memory card for my infinix race bolt Q x451...am tired of this insufficient memory space...somebody say the phone go spoil..I no understand..Pls can I use 16GB memory card for my infinix race bolt Q x451...am tired of this insufficient memory space...somebody say the phone go spoil..I no understand.. |
| Re: Memory by victor2008(m): 1:24pm On Apr 25, 2015 |
wetin wan spoil am, carry on |
| Re: Memory by tinoselfmade(op): 1:30pm On Apr 25, 2015 |
victor2008:BRO ABEG YOU SURE COS I I JUST DEY GET DOUBTING MIND ABOUT AM...HOPE SAY E NO GO AFFECT MY PHONE |
| Re: Memory by victor2008(m): 1:44pm On Apr 25, 2015 |
no, na wa for u,u sound like a baby |
Please Help With This Information • E-trade Fair, Lagos 2015. For E-commerce Websites • Help I1s Ba3 Charging But Not Gaining