How Do You Explain This? - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › How Do You Explain This? (642 Views)
| How Do You Explain This? by Dolypson04(op): 11:52pm On May 06, 2015 |
HOW DO YOU EXPLAIN THIS?? When men of the Police arrests you and check your phone and at that moment, a text message comes in saying "Abeg, if you dey come, buy 1 AK-47 and 4 bullets make we take set well before we go out tonight". How do you explain to the police that your friend meant a Vodka (AK-47) and 4 Energy Drinks (Bullet)? To make the matter worse, your friend's name is Robert and you saved it as "ROB-1" on your phone?. |
| Re: How Do You Explain This? by Maczeelly(m): 12:15am On May 07, 2015 |
Na one chance bt dt ooo |
| Re: How Do You Explain This? by REMMEI(m): 12:22am On May 07, 2015 |
hahahah,you go explain sote blood go commot fa ya nose.. no be Nigeria police?.. you don enter am be that o.. me wey be say I no be G boy or anything sef when dem collect my phone say dem wan check am..dem no find anything.. na that time dem come look me say I resemble gay.. I be like weyrey lawon people yi ni.. ![]() |
| Re: How Do You Explain This? by kazmanbanjoko(m): 1:02am On May 07, 2015 |
The people wey dey do yu frm village dey use your destiny play table tennis. ![]() |
| Re: How Do You Explain This? by playboyAIU(m): 3:47am On May 07, 2015 |
.
|
How Do You Explain This Scenario To The Police • Can You Explain What Is Happening In The Picture? • Can You Explain What Really Happened In This Picture? • 2 • 3 • 4
Judgment Day. • That Moment When A Nigeria Senator Get Wardrobe Allowance • Nairalanders Please What Will You Do If This Happen To You?