₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,959 members, 8,438,146 topics. Date: Friday, 03 July 2026 at 02:23 AM

Toggle theme

First Things First - Education - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralEducationFirst Things First (323 Views)

1 Reply

First Things First by alexohams2000(op): 2:55pm On Oct 18, 2015
1. Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside pot of soup
Loose translation: You Can't Run Away From Your Destiny
2. Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap
Loose translation: Keep calm! Nothing last forever
3. Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef
Loose translation: Just be patient. Let the game come to you. Don't rush!
4. Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent
Loose translation: How you start doesn't matter,what matters is how you finish.
5. If life dey show you pepper,my guy make pepper soup from am
Loose translation: Make something good out of a bad experience
6. I get am before No be property
Loose translation: stop living in the past and start living in the present.
7. If person too tey for party e go follow dem wash plate
Loose translation: Don't outstay your welcome
8. Craze no hard to form,na the trekking be wahala
Loose translation: Easier said than done
9. No matter how hot your tempa be,e no fit boil beans.
Loose translation: Calm down,your temper won't solve the problem
10. Every mallam with em own kettle,every Northerner with em own radio.
Loose translation: Every man for himself
11. Opolo eye no be open eye
Loose translation: Having Big eyes doesn't make you civilised
12. Bring suya, bring suya,.......na cow body dey suffer am.
Loose translation: Every action has a consequence
13. E go better e go better,na im make ibo man still dey Kano.
Loose translation: When there is hope,there is Life.
14. The different between kpekere and plantain chips na packaging
Loose translation: Don't judge based on appearance alone
15. Escort me, Escort me, naim slave trade take start.
Loose translation: serious things sometimes start like joke
16. Pikin wen use agbada take start guy go talk wetin e go wear wen e old.
Loose translation: slow and steady wins the race
17. The water wey dem use take make eba can never be recovered back.
Loose translation: Don't cry over spilt milk
Re: First Things First by Beesluv: 3:21pm On Oct 18, 2015
FIFO


No. 5 is so on point
1 Reply

Oldest Everyday Things, Items, And World's First Things In History.Oldest Everyday Things, Items, And World's First Things In History.234

Funaab AccommodationScore 260+ In Jamb Cbt 2016..only For The Minded Few.. 07062370182Modibbo Adama University Of Technology, (MAUTECH) 2015/2016 Admission SUPPLEMENT